Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
MONEY CONSTANT STILL DEY OOO! 😂
42,200 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Wizzy just Dey give my mama joy 🤣 Money constant

Song wey no fit fall, na every party e dey enter

E dey till new year sef Fast fast joor

Normally this song na forever, he dey always enter body 🦅🦅🦅🦅

Yeah yeah 🕺🕺

EVERY MAN'S SPEC/ DREAM WIFE 💯

Money Constant still a m@d vibe 🔥

@balogun_04 Forever a hit

Ogbafia

@tieteeee Yes o

Ogbafia na you na still you

Eyan Wizkid 🦅 ❤️

Money cause Tsunami, make you dance for daddy 🦅

@purf_b The money wey you dey owe me you go pay me today

𝐑𝐄𝐀𝐃 𝐀𝐍𝐃 𝐋𝐄𝐀𝐑𝐍.. 👌🏽

Before Nko

Only money has the right to say “you’ll regret loosing me” the rest of you calm down 🥷🚀

It's forever

When ppl need constant money 💴, He no ho Dey keh ,Kese..!! Mafori shago….??

Never get old

Ogbafia no 1

🔥

M$NEY

No 01🦅❤️

OGBAFIA MOUNT..

Everybody dey chop am

On repeat since morning!

FOR SONG WEY NO GET REPLAY VALUE?

Messsi self go kese 😇🚀🐓🤍🌎

Never dew

@yarlo_wtf Number 1 DJ 🐐🦅

@adedamola2001 You don over milk this song 😭😂😂
