Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

74,165 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von House of jeh🇳🇬🇬🇧
House of jeh🇳🇬🇬🇧vor 1 Jahr

Everything no reach 30k 😁😁😁. Baba won wound dem wit 20naira. E go be one of my isoko village na so dem Dey move oh. Dem like 20naira doings 👊😁. And dem go Dey so serious Dey run am 🤣🤣🤣

Profilbild von ORION ⚜️🍀
ORION ⚜️🍀vor 1 Jahr

He needs to eat well first and change his sweater or whatever he’s wearing

Profilbild von Chef Miriam👩‍🍳
Chef Miriam👩‍🍳vor 1 Jahr

Nah, money way, dem thief nah him be water oooh no be this type way government dey pay civil servants oh.

Profilbild von DIVINE T🇺🇸🇺🇸
DIVINE T🇺🇸🇺🇸vor 1 Jahr

Is this not 20naira

Profilbild von Benard Ejim
Benard Ejimvor 1 Jahr

When I see how money rushes like. this, I always asked myself, is it that am cursed? cus I believe no one hustle than me walahi

Profilbild von TrulyYours
TrulyYoursvor 1 Jahr

No be Murtala Muhammed N20 I dey see so? Make person go slap am comot there like who him wan stress to count the money?

Profilbild von DaNI BiGG BaGG
DaNI BiGG BaGGvor 1 Jahr

I’LL BE IN THE COMMENTS

Profilbild von JUSTINBLACK
JUSTINBLACKvor 1 Jahr

Everything no pass 2,500

Profilbild von Feranmii ✞
Feranmii ✞vor 1 Jahr

Please where are you people seeing money 😭😭

Profilbild von HEADMASTER OF LAGOS😎
HEADMASTER OF LAGOS😎vor 1 Jahr

Hmmmm

Ähnliche Videos