Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mozkoh๐๐๐
33 Kommentare

Only this guy mozkoh I have never see his lifestyle on social media. He just focus on his comedy skit

Some people are creative nothing you wan tell me ๐๐ Lakaka no normal ๐ญ

E reach to they threaten some of this boys na them dey make this cost well for this country mostly boys cloth

Bush Empire For Bitch You Wetin No Good For Say The Unscripted Part Go Gbese

Content but sense dey inside. ๐คฃ Unfortunately, after they finally lavish money, they will still come back to the same shop to ask for credit. And if the owner of the shop declines, they will come back to burglar the shop and take back the excess theyโve paid. ๐คฃ Spend wisely, everyday no be Xmas day. ๐คฃ Something to think about.

Werey still send 100k ๐๐

E don tey wey I see mozkoh content

Naso all those yahoo boys dey do dem no dey price market ogbeni price this thing jarey ๐ ๐ ๐ ๐

This is every Balogun/Yaba experience. You enter just to look and they already packing nylon ๐ Customer: I no get money Salesman: Make we talk first Lakaka don already sell am for him mind before the guy even touch am

I never see this kain content before ๐คฃ๐ญ

Na why if I won buy cloth, they go first talk say na wetin Yahoo day wear nowadays,baba I no be yahoo, how much you won sell am last ๐คฃ๐คฃ,oya give me 20k,I no get 20k,I go give you 12k,do am 15k last price ๐คฃ๐คฃ

He got me right there... Lakaka

@chameleon_fr New taker don learn lesson

I don follow post am ๐ E dey too funny ๐คฃ

๐๐๐ So unah two skin no full reach that level. Bro I love this

Bro entered the wrong shop ๐๐

This guy go serve life imprisonment for sending 100k๐

There's a lot of sense One thing I observe here is that if he had paid 40k He will have run and accused him of frauding him He might lead him to trouble and another is that it's very good to also price about things So as not to attract evil eyes

60,000

I don't even know who is funnier ๐ญ๐

Noooo โthis money Dey hard oooโ But this guys Dey act oh๐ฏ Content๐ฑ

Lakaka๐คฃ๐คฃ๐คฃ...This guy na big clown

I buy clothes worth of 476k with one vendor finish inside last week, the guy man just shake my hand say nice doing business with you Na once I Sabi say he finish me.

I no understand, no be 4 him benefit say he buy cloth 100k, which one be say him want make him bargain

Abeg where this boutique dey? I need to buy 1 or 2 things.

This guy creative

I love this!! Na skit be this!! ๐น Who sabi ein name abeg, mah follow

Sales rep ๐

So na crime for person no to dey price again ๐คฆ๐ฟ

Two of them dey mad ๐

I gats pause the video laugh as I first see this combo ๐ ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The moment I saw the sales rep.... I knew there was going to be an issue ๐

Finally he don change clothes
รhnliche Videos
Sensitive content
Mozkoh and Emmanuella don jam ๐๐๐
LONEBoi
179,562 Aufrufe โข vor 25 Tagen
