正在加载视频...

视频加载失败

173,869 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

𝑂𝑙𝑦𝑚𝑝𝑢𝑠 的头像
𝑂𝑙𝑦𝑚𝑝𝑢𝑠2 个月前

Only this guy mozkoh I have never see his lifestyle on social media. He just focus on his comedy skit

ꜱɪʟᴀꜱ ✪ 的头像
ꜱɪʟᴀꜱ ✪2 个月前

Some people are creative nothing you wan tell me 😂💔 Lakaka no normal 😭

. 的头像
.2 个月前

E reach to they threaten some of this boys na them dey make this cost well for this country mostly boys cloth

ABDULRAHMAN 的头像
ABDULRAHMAN2 个月前

Bush Empire For Bitch You Wetin No Good For Say The Unscripted Part Go Gbese

BEST RICE 的头像
BEST RICE2 个月前

Content but sense dey inside. 🤣 Unfortunately, after they finally lavish money, they will still come back to the same shop to ask for credit. And if the owner of the shop declines, they will come back to burglar the shop and take back the excess they’ve paid. 🤣 Spend wisely, everyday no be Xmas day. 🤣 Something to think about.

Baybii_ Richie 的头像
Baybii_ Richie2 个月前

Werey still send 100k 😂😂

chameleon 的头像
chameleon2 个月前

E don tey wey I see mozkoh content

heefeoluwah 的头像
heefeoluwah2 个月前

Naso all those yahoo boys dey do dem no dey price market ogbeni price this thing jarey 😅😅😅😅

CHIMA OF ABUJA 🇨🇦 的头像
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦2 个月前

This is every Balogun/Yaba experience. You enter just to look and they already packing nylon 😂 Customer: I no get money Salesman: Make we talk first Lakaka don already sell am for him mind before the guy even touch am

ßïg þhêêzz 的头像
ßïg þhêêzz2 个月前

I never see this kain content before 🤣😭

lalaskibo 的头像
lalaskibo2 个月前

Na why if I won buy cloth, they go first talk say na wetin Yahoo day wear nowadays,baba I no be yahoo, how much you won sell am last 🤣🤣,oya give me 20k,I no get 20k,I go give you 12k,do am 15k last price 🤣🤣

Mr Jasper 🇳🇬 的头像
Mr Jasper 🇳🇬2 个月前

He got me right there... Lakaka

vibez 的头像
vibez2 个月前

@chameleon_fr New taker don learn lesson

ꜱɪʟᴀꜱ ✪ 的头像
ꜱɪʟᴀꜱ ✪2 个月前

I don follow post am 😂 E dey too funny 🤣

Unique Kendrick🌹🦍 的头像
Unique Kendrick🌹🦍2 个月前

😂😂😂 So unah two skin no full reach that level. Bro I love this

AB 的头像
AB2 个月前

Bro entered the wrong shop 😂😂

Hood Anthems 的头像
Hood Anthems2 个月前

This guy go serve life imprisonment for sending 100k😂

@Saudi Prince 的头像
@Saudi Prince2 个月前

There's a lot of sense One thing I observe here is that if he had paid 40k He will have run and accused him of frauding him He might lead him to trouble and another is that it's very good to also price about things So as not to attract evil eyes

Klichi 的头像
Klichi2 个月前

60,000

Fluffy_046 的头像
Fluffy_0462 个月前

I don't even know who is funnier 😭😂

MC SPROUT🌱 的头像
MC SPROUT🌱2 个月前

Noooo “this money Dey hard ooo” But this guys Dey act oh💯 Content🌱

Okoloko .O. Godspower 的头像
Okoloko .O. Godspower2 个月前

Lakaka🤣🤣🤣...This guy na big clown

Oblock🤍🇨🇭 的头像
Oblock🤍🇨🇭2 个月前

I buy clothes worth of 476k with one vendor finish inside last week, the guy man just shake my hand say nice doing business with you Na once I Sabi say he finish me.

Bathingape 的头像
Bathingape2 个月前

I no understand, no be 4 him benefit say he buy cloth 100k, which one be say him want make him bargain

Nazir 的头像
Nazir2 个月前

Abeg where this boutique dey? I need to buy 1 or 2 things.

SUPREMOH 📌📌 的头像
SUPREMOH 📌📌2 个月前

This guy creative

KP13.13👑 的头像
KP13.13👑2 个月前

I love this!! Na skit be this!! 😹 Who sabi ein name abeg, mah follow

HADES🃏🇳🇬 的头像
HADES🃏🇳🇬2 个月前

Sales rep 😂

𓌹𓌺usty Prime ⭐🛍️ 的头像
𓌹𓌺usty Prime ⭐🛍️2 个月前

So na crime for person no to dey price again 🤦🏿

Thedeepvoice 的头像
Thedeepvoice2 个月前

Two of them dey mad 😂

Tygar👻 的头像
Tygar👻2 个月前

I gats pause the video laugh as I first see this combo 😅😅🤣🤣🤣

Abuja Technician 🥈 的头像
Abuja Technician 🥈2 个月前

The moment I saw the sales rep.... I knew there was going to be an issue 😂

wisdom cuz 的头像
wisdom cuz2 个月前

Finally he don change clothes