Loading video...
Video Failed to Load
Mr Eazi won! Happiness wan finish am. ๐โค๏ธ
31 Comments

Nothing concern you with marriage, nah fufu you dey derive happiness from, Ekun

Low key Mr easy guide pass otedola but we are not ready for this conversation

Nah only one thing dey give you happiness like that and we all know it

Happy for them

If na you happiness no go finish you ?

He didnโt win, he invested wiselyโฆ canโt say the same for you though.

I de marry coming week

My guy say make I ask when happiness go finish pesin because of you so others go fit type "he won!"

Sai God when

Me sef go happy pass am.

Both of dem won

Nor worry Ruth, E remain small you will understand the feeling.

Why does it feel like the happiness is fake

if na me happiness for done kill me

Ruth when your husband seff wan win!

Temi won in life

Him no happy reach when you see fufu ๐น๐น๐น

When you go marry. Fufu ambassador

Una dey behave like say eazy no guide ๐

wen you abi you no wan this kain happiness ๐ฅน

Here we wil enjoy

Mr Eazi head in few years time

Both of them won

Latest couple โค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Why she dey like statue?๐คจ๐

If nah poor man, nah fooling ooo

Havenโt they been dating for a long time? Won what he already won

Joy is free when you have Billions๐๐๐ฅน

You know when you played your cards well and you finally won? ... That's the feeling ๐๐๐

You no they get joy when you see Fufu?

I go try dey take bold step from now on.
