ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Happiness wan finish next of kin ๐
39 ๆก่ฏ่ฎบ

Donโt be surprised that all this was just for a plate of rice

Make dem con later say na Nneka for Lagos get all d inheritance ๐ everywhere go fess blur

Lol

๐ fb boss

We all pretend to love one another while alive๐๐๐๐ A discussion for another day before God. ๐ฆ

Hmmm

Next of kin in another mood ๐

It's crazy ๐คฃ

He was actually doing this dancing at a burial? ๐ณ Wetin he wan inherit like this? ๐

Who get money dn nearly craze for grave

Lol

If na you be next of kin How will you feel ๐

The way some people dance in burial ceremony you go just know say na them kpai the deceased.

Something Dey to smag ๐คฃ

Life

๐๐๐

This was before the family lawyer arrived with an authentic will of the deceased Now everywhere don blur๐๐คฃ

Every village always have this type of man And dem no Dey pass one for a village No matter how big the village is

Lmao๐๐๐

Happiness is free

And this na for Burial oh. ๐ญ๐ญ๐๐

@Sam_my156

๐๐๐๐

I don't think hes mentally okay

๐ ๐

Try finish your money before you die oh ๐ค๐ This guy dance just dey vex me ๐ค

Omoh ๐๐

Na when he go claim the man property He go wan crase. He go see say no be by dancing. Government go deal with am ๐๐

Let's admit it. In every burial, there is that one mad man who comes to the event uninvited. This one ticks that box ๐

๐คฃ

Lmao ๐คฃ

๐๐

Time no taking the person wey die no get shishi ๐คฃ๐คฃ

๐

Lmao

Onye onwu mere Eze ๐

One of those guys nor fit wipe am with shovel?

๐๐

You sure say no be him kpai the man ๐
