Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Mr Odobs don use Chike and Frank Edoho matter create content 😂😂😂

47,191 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von JABULANI
JABULANIvor 5 Monaten

@Alpha_Yom Na that ‘Atiku werey’ sound dey always kee me for all these skits 😂😂😂🤣🤣🤣🤣.

Profilbild von Parody
Parodyvor 5 Monaten

Anti malice 😂😂

Profilbild von Buddyvic⚡️⚡️⚡️
Buddyvic⚡️⚡️⚡️vor 5 Monaten

This weekend go long ooo lol odobs don see food to feast on

Profilbild von Hon. Alamu Ezekiel
Hon. Alamu Ezekielvor 5 Monaten

Them no dey take time to recreate things for naija😂

Profilbild von Omo Olowo😎
Omo Olowo😎vor 5 Monaten

Odobs baba Werey😂😂😂 Baba don drop banger

Profilbild von OmoEsu
OmoEsuvor 5 Monaten

But he see that's sounds wey dey talk won le ko c si be i beg i dey find the real video or sound .

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 5 Monaten

@Ov_Philip Osinwin lawon people yi ooo🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 5 Monaten

E no just waste time 😂😂

Profilbild von Oluwagbemiro Diamond
Oluwagbemiro Diamondvor 5 Monaten

What I fail to understand is: what kind of a mad man have sex with someone else’s wife?

Profilbild von Collins
Collinsvor 5 Monaten

😂😂

Profilbild von SmartGlobal👷‍♂
SmartGlobal👷‍♂vor 5 Monaten

Na that Aunty Ramota part funny pass 😂😂

Profilbild von FunNation_tv
FunNation_tvvor 5 Monaten

No time 😂

Profilbild von Yubells Premium Ship😘😊
Yubells Premium Ship😘😊vor 5 Monaten

O tun ti ko c sibe😂😂 Odobs omo werey 😂😂

Profilbild von FemmyVickky🇺🇸
FemmyVickky🇺🇸vor 5 Monaten

This guy na warey 😂😂

Profilbild von Ånọbì Ọmọ Wóbè
Ånọbì Ọmọ Wóbèvor 5 Monaten

ANTI-Malice 😂

Profilbild von Ambassador Salo
Ambassador Salovor 5 Monaten

Skit-within-a-skit. Aunty Ramota own sef na another skit.

Profilbild von arowolo
arowolovor 5 Monaten

How Aunty Ramota enter this matter now?🤣

Profilbild von Obacruz
Obacruzvor 5 Monaten

Werey say I’m Anti-Malice

Profilbild von OPE🌹
OPE🌹vor 5 Monaten

😂😂😂

Profilbild von osas igbinedion
osas igbinedionvor 5 Monaten

Una go make frank enter depression.. God forbid if anything happen to am na Una go con Dey say “he was a good man”

Profilbild von Seun Osewa 🇳🇬
Seun Osewa 🇳🇬vor 5 Monaten

anti-malice drilling specialist eh

Profilbild von DC 😈💲🪖
DC 😈💲🪖vor 5 Monaten

@Savage_goal Celebrity life e no easy 🤣🤣😹

Profilbild von Adua Abdulgafar
Adua Abdulgafarvor 5 Monaten

This will backfire ooo😂😂

Profilbild von TANIMOLA
TANIMOLAvor 5 Monaten

Jugunu wayray 😂🤣

Profilbild von JaraWhytee
JaraWhyteevor 5 Monaten

That reminds me it’s been so long I saw anything on Anty Ramota, I hope she’s doing well.

Profilbild von A little laughter is good for the soul
A little laughter is good for the soulvor 5 Monaten

We must now be ruthless… #MEN

Profilbild von Markson
Marksonvor 5 Monaten

Odobs na weyrey 😂

Profilbild von Maltlani Curtis
Maltlani Curtisvor 5 Monaten

@ItsKhevy 😂 wahala….. Anti-malice

Profilbild von Femoralnelson 🥷
Femoralnelson 🥷vor 5 Monaten

dem no dey waste time at all

Profilbild von Bella_Frigger🇧🇪
Bella_Frigger🇧🇪vor 5 Monaten

Atiku werey 🤣

Profilbild von Oloye_1952
Oloye_1952vor 5 Monaten

Over 2 years 😭😭😭😭

Profilbild von Kory
Koryvor 5 Monaten

😂

Profilbild von Wisdom Woko
Wisdom Wokovor 5 Monaten

😂

Profilbild von tunrayo🌸.
tunrayo🌸.vor 5 Monaten

Omo😂

Ähnliche Videos