Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigerians don use Mr Tony do content ๐๐ญ
34 Kommentare

Naija no dey waste time from Mr p , to Blaq , to Mr Tony ๐ญ

But that girl wey cam "Tony" no really get respect oo

More Tony contents before this month end

He no they hard us we too love play pa for this country.

Omorr imagine say person no understand Yoruba

I don't do oyinbo type call me Toe or Mr Tony ๐๐๐

Na odobs own Dey always different ๐

Is it not wrong to attribute Tony Elumelu's name to sexual content....... We overdo things.

Odobs ๐

Nah the annoying part of this content creators 4 dis naija be dat , all of dem go ghost for a while ,once something con sup wey dey shake 4 internet dem go turn am to content .Dem jusf dey do rubbish

This egbon no dey okay at all

๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ mad people

This boy don Dey sniff transformer oil,e don craze finish,u canโt tell me otherwise

Na Mrs Aje own off me pass ๐๐๐๐

I remember Lagabaja music

Heโs supposed to change the name at least to avoid problem for himself. ๐๐๐

Two of dem no dey ok๐คฃ

Na that suit label ๐ท wey dey en wrist dey make me laff... Odobs na weyrey aswear

Odobs na fuul๐คฃ

I sure say this too they knack

Love this for real ๐

๐๐๐

What happen to chairman ๐๐๐

I love the seriousness in ODOBS face always ๐

Toor.

Pemi loruko, secretary ๐น๐น

๐๐๐๐๐

This egbon na mumu๐๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐

๐ ๐๐คฃ

Lool ๐ e go just dey laugh ๐

Una no dey waste time at all.

Loool una don start

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
รhnliche Videos
Sensitive content
This guy don go do another Koto aye content Omoh ๐ญ๐ญ๐ ๐ฆ
Oyindamola๐
530,191 Aufrufe โข vor 1 Jahr
