Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Mummy Trevoh pulled a generator prank on her husband ๐ญ๐ Where does she even get these ideas from? ๐ญ๐๐
34 Kommentare

If no be content he for don pursue her comot for house since ๐ญ๐

Mummy Trevoh wan kee this man ๐ญ๐ญ

Unrelated but why is he keeping the TV carton ?

The man go don dey regret already say why he marry ๐

When he was like 'why are you tormenting me this woman' and she started the genagain. The look on his face ๐ ๐ ๐ ๐ . Na this kind wife I de find.

This woman go soon give her husband heart attack lol ๐

Generator fumes inside an enclosed space is a BIG NO. Not even as prank, itโs very dangerous.

Na this woman go kpai her husband Wahala just too much. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I pity this man I swear

He wan vomit?

persin use him hand go carry wetin go kill am๐๐๐

@AsakyGRN 40-46 45,000

And the man na stammera they get anger issues ehh ๐

One Day , This Man Go Travel To The Village From There Run Enter Cotonou ๐คฃ๐

This should not be laughable now, that man was sleeping and bringing gen inside isn't nice. Like the smoke from it isn't healthy. They should not be using their marriages to play pranks that can hurt the next person somehow. She no try joor forget prank

I always pity him when he stammers ๐ฅน๐ซ

Na here he realize Where did he jam that woman ๐๐

Why is he beating his wife? Is this domestic abuse?

Generator fumes are more dangerous than a bottle of sniper

If her husband die of heart attack Shebi she go rest ๐๐

Anget of demons Dey learn work for this woman hand

A man hates to be disturbed when he's sleeping

God no go allow us marry watin go kill us ๐

@jubell55

Na from marine kingdom dis man go collect wife๐คฆ๐พโโ๏ธ

But this woman dey mad fr oo She wan kill the man

@ChuksEricE Make this woman no do make this man pursue her o ๐๐๐

๐ ๐ this woman Naim go be the end of this man ๐

This is getting too much

Who even sleeps like dat??? Still sleeping with sound they made bringing in the Gen

Na everytime the man bp go Dey rise ๐๐ญ

This man life span Dey increase everyday ๐๐๐

๐ญshe go make am vex come dey tell am calm down calm down ๐ ๐

This nah the only stamerer Weh I know Weh no deh aggressive ๐ฅฐ๐๐
