Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mummy Trevoh pulled a generator prank on her husband 😭💔 Where does she even get these ideas from? 😭😂😂
Комментарии: 34

If no be content he for don pursue her comot for house since 😭😂

Mummy Trevoh wan kee this man 😭😭

Unrelated but why is he keeping the TV carton ?

The man go don dey regret already say why he marry 😂

When he was like 'why are you tormenting me this woman' and she started the genagain. The look on his face 😅😅😅😅. Na this kind wife I de find.

This woman go soon give her husband heart attack lol 😂

Generator fumes inside an enclosed space is a BIG NO. Not even as prank, it’s very dangerous.

Na this woman go kpai her husband Wahala just too much. 🤣🤣🤣🤣🤣

I pity this man I swear

He wan vomit?

persin use him hand go carry wetin go kill am😀😃😄

@AsakyGRN 40-46 45,000

And the man na stammera they get anger issues ehh 😂

One Day , This Man Go Travel To The Village From There Run Enter Cotonou 🤣😂

This should not be laughable now, that man was sleeping and bringing gen inside isn't nice. Like the smoke from it isn't healthy. They should not be using their marriages to play pranks that can hurt the next person somehow. She no try joor forget prank

I always pity him when he stammers 🥹😫

Na here he realize Where did he jam that woman 😂😂

Why is he beating his wife? Is this domestic abuse?

Generator fumes are more dangerous than a bottle of sniper

If her husband die of heart attack Shebi she go rest 😂😂

Anget of demons Dey learn work for this woman hand

A man hates to be disturbed when he's sleeping

God no go allow us marry watin go kill us 😂

@jubell55

Na from marine kingdom dis man go collect wife🤦🏾♂️

But this woman dey mad fr oo She wan kill the man

@ChuksEricE Make this woman no do make this man pursue her o 😂😂😂

😂 😂 this woman Naim go be the end of this man 😂

This is getting too much

Who even sleeps like dat??? Still sleeping with sound they made bringing in the Gen

Na everytime the man bp go Dey rise 😂😭

This man life span Dey increase everyday 😂😂💔

😭she go make am vex come dey tell am calm down calm down 😂 😂

This nah the only stamerer Weh I know Weh no deh aggressive 🥰😆😆
Похожие видео
Where Funny Bros dey even get these skit concepts from? 😭😂
Collins
65,554 просмотров • 2 месяцев назад
