Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Muna see wetin them do wiz and ogbafia for TikTok 😂
59,675 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 76

Ogbafia don Dey for ground again 😭😂

No lies bro 😂

This people no real 😂

Them just Dey drag igbafia for preek 😂

If you know watin be territory you go understand say this one nah content. Anyways make I join una laugh sha😂 My love for OG Wizkid can never die🤍

No be say I h8 them though But I no rate them

@unclebayo22 Ein don fall agin 😂

@unclebayo22 Naso we see am o 😭😂

@foreign0111 Who did this ?

@foreign0111 I no know o I just see am ni 😂

Who did that😂

I kuku no know 😂

😂😂😂

Him name na Xcope studio sha

WTF 😭😭

@Vhatdopenikie Ofu epo 😭😂

@Vhatdopenikie Wetin be ofu epo 😭

@Vhatdopenikie Na that happy Sunday guy Dey talk am 😂

@Vhatdopenikie You sabi the meaning? I no understand Igbo

@Vhatdopenikie Not at all

@Vhatdopenikie Omoh

@Vhatdopenikie Be like na Ofu elbow 😭 I go ask person

@Vhatdopenikie Okay Gee

Omo 😂😂

Them do ogbafia dirty 😂

😂😭😂 omo! Dem wan kill am for TikTok

He no go hear word today 😂

E no complete, he suppose still match am with timberland

😂😂😂😭

Them don too see them finish 😭😂

Those people wicked oo🤧😭

Them just Dey hold them for hand 😂

😂😂😂

Why wizkid de fear ? 😂

He see who pass am na 😂

I swear o

Nah them sabi

So, u be Fc 😂

😂😂😂

Make Una sorry 😂

Lol 😂

You own nothing concern you with original content o

Abi na Me just Dey f00l go 😂

Wetin be this 😂😭

Nothing funny pass the fact that ogbafia still go ground again 😭😂

Some people get mind ooo

Wetin wiz wan do?

😭😭😭😭

Wiz run leave ogbafia 😭😂

🤣🤣 the pampers

Na that one off me 😭😂

Just so you know

Ai😂😂

Yea 😂

Wetin be this 😭

Abi u no see am 😭😂

Wetin b dis😹

Ogbafia for ground Part 2 😭😂

Huh 😶

You be FC?

None ooooo, me na neutral 😐

I see

Tiktok ppl no real abeg😂😂

Them ya werey gan 😂

This video dey vex me like maddddddd 😭😭😭

Na wetin we want be dat 😂

😂😭

If Wizkid start, dem go say he too do

Na him start am Na tunez first Dey mention Davido

Their papa.

Hehehehhe

That's hilarious 😂😂

Like… 😂

Please I made this you people should tag me as the creator abeg I just started posting on X these are my other socials

I hope this is not a lie bro, can I have the continuation so, I tag u on it?

lol 😂
Похожие видео
Isreal DMW and Davido too funny see wetin them the do 😂😭
Clifford💐
70,648 просмотров • 2 месяцев назад
