Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Must you talk….😩😆😆😆

41,402 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 40

Фото профиля OUTLAW
OUTLAW3 месяцев назад

Top guy there

Фото профиля Eja nla togbe jonah mi 🐋
Eja nla togbe jonah mi 🐋3 месяцев назад

I respect this guy, he last am

Фото профиля ℓopﻉztэch™®
ℓopﻉztэch™®3 месяцев назад

Na saratu sing wizzy baby lon fo loke😂🤣😂

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

😆

Фото профиля Bright Omoma
Bright Omoma3 месяцев назад

Pls who is that last guy?? He made the video so funny😂😂 I need to send him 10k Find him for me plsss😂😂😂

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

I know him….✨🤝

Фото профиля Bright Omoma
Bright Omoma3 месяцев назад

How can I contact him ?

Фото профиля Saveman
Saveman3 месяцев назад

This guy needs help 😂😂😆

Фото профиля Dora💕
Dora💕3 месяцев назад

😂😂 Some people don’t need a microphone, they create the whole show by themselves.

Фото профиля Snipper Pro
Snipper Pro3 месяцев назад

E no go better for dat last guy 😂😂😂😂😂

Фото профиля Big_steph Ugo
Big_steph Ugo3 месяцев назад

The last guy na werey oo 😂😂😂😂

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

Original WeyRey

Фото профиля Temidayo😀🎉
Temidayo😀🎉3 месяцев назад

That last guy just colo finish nothing u fit tell me 😂

Фото профиля Kendrick Usain (K. Billions)
Kendrick Usain (K. Billions)3 месяцев назад

Make una help me find this guyyy!!😭😭😡😡😡

Фото профиля Gbadegesin Taofeeq
Gbadegesin Taofeeq3 месяцев назад

The last guy dey pami 😅😅😅

Фото профиля Bangerboy
Bangerboy3 месяцев назад

That last guy don craze

Фото профиля Tobi
Tobi3 месяцев назад

This man steeze is not talk enough

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _3 месяцев назад

Na once this guy turn artist himself 😅

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

😆✨✨✨✨😆😆😆😆

Фото профиля Victor Media
Victor Media3 месяцев назад

Saratu suppose dey Audiomack😂😂😂

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

Yes ioooooo

Фото профиля BIG TIM 🥷
BIG TIM 🥷3 месяцев назад

They say letter L, baba say davido 😂😂

Фото профиля Collins Black
Collins Black3 месяцев назад

Who see that man wey win come give e friend one bcos na e question

Фото профиля blues for life 💙💙💙
blues for life 💙💙💙3 месяцев назад

Werey say nah saratu 😂😂😂

Фото профиля Olori🍒
Olori🍒3 месяцев назад

Lmao that last guy don smoke colos😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля LANZ☝️
LANZ☝️3 месяцев назад

Last part? When Wizkid turn saratu? 🤣🤣🤣

Фото профиля Ceissy.Official
Ceissy.Official3 месяцев назад

You talk true. I cannot believe what i am seeing with my eye🤣🤣🤣🤣🤣give that man hell

Фото профиля 🃏AJOKKY BLOG 🤖
🃏AJOKKY BLOG 🤖3 месяцев назад

find that last guy for me 😂😂😂😂😂

Фото профиля Cameraman Austin
Cameraman Austin3 месяцев назад

That last guy na werey 😂😂😂

Фото профиля Godfather2203
Godfather22033 месяцев назад

That's a bro right there ❤️

Фото профиля Apeh Endurance
Apeh Endurance3 месяцев назад

Did he just say John jazzy ahbi na ear dey pain me 😂

Фото профиля YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫3 месяцев назад

Oloribu ma ni guy yen 😆

Фото профиля Apeh Endurance
Apeh Endurance3 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Courage of Lagos 🫆💙❤️
Courage of Lagos 🫆💙❤️3 месяцев назад

This one don see shege with his eyes😂

Фото профиля Olamilekan Arowolo
Olamilekan Arowolo3 месяцев назад

That last guy na aboki, his accent feels off... God abeg, I won mad😂😂😂💔

Фото профиля Usman Sherifdeen
Usman Sherifdeen3 месяцев назад

I literally rolled on the floor when the last guy confidently sang rubbish.

Фото профиля Star ⭐️ The Obidient Martyr
Star ⭐️ The Obidient Martyr3 месяцев назад

Who be this guy relative abeg 😂

Фото профиля Nonso
Nonso3 месяцев назад

That second guy understand street well. Eye way see dey follow chop

Фото профиля 🅹🅾🅷🅽🆂🅸🅽🅶🆉 🕛
🅹🅾🅷🅽🆂🅸🅽🅶🆉 🕛3 месяцев назад

Always wait for the end of a video.... Na there the real content dey 🤣🤣🤣🤣 I talk am, no wonder wizzy baby loke loke sweet like that. Na Saratu sing am 🤪🤪

Фото профиля RoyalGrafix 💯💯
RoyalGrafix 💯💯3 месяцев назад

So this cuz trouble man for Secteriat get rank for olodo 😂

Похожие видео