Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Must you talk….😩😆😆😆
41,372 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Top guy there

I respect this guy, he last am

Na saratu sing wizzy baby lon fo loke😂🤣😂

😆

Pls who is that last guy?? He made the video so funny😂😂 I need to send him 10k Find him for me plsss😂😂😂

I know him….✨🤝

How can I contact him ?

This guy needs help 😂😂😆

😂😂 Some people don’t need a microphone, they create the whole show by themselves.

E no go better for dat last guy 😂😂😂😂😂

The last guy na werey oo 😂😂😂😂

Original WeyRey

That last guy just colo finish nothing u fit tell me 😂

Make una help me find this guyyy!!😭😭😡😡😡

The last guy dey pami 😅😅😅

That last guy don craze

This man steeze is not talk enough

Na once this guy turn artist himself 😅

😆✨✨✨✨😆😆😆😆

Saratu suppose dey Audiomack😂😂😂

Yes ioooooo

They say letter L, baba say davido 😂😂

Who see that man wey win come give e friend one bcos na e question

Werey say nah saratu 😂😂😂

Lmao that last guy don smoke colos😂😂😂😂😂😂😂

Last part? When Wizkid turn saratu? 🤣🤣🤣

You talk true. I cannot believe what i am seeing with my eye🤣🤣🤣🤣🤣give that man hell

find that last guy for me 😂😂😂😂😂

That last guy na werey 😂😂😂

That's a bro right there ❤️

Did he just say John jazzy ahbi na ear dey pain me 😂

Oloribu ma ni guy yen 😆

😂😂

This one don see shege with his eyes😂

That last guy na aboki, his accent feels off... God abeg, I won mad😂😂😂💔

I literally rolled on the floor when the last guy confidently sang rubbish.

Who be this guy relative abeg 😂

That second guy understand street well. Eye way see dey follow chop

Always wait for the end of a video.... Na there the real content dey 🤣🤣🤣🤣 I talk am, no wonder wizzy baby loke loke sweet like that. Na Saratu sing am 🤪🤪

So this cuz trouble man for Secteriat get rank for olodo 😂
Benzer Videolar
A clip you must watch….😆😆😆 Okoro isn't well at all
YOLO ONI IRESI 🕊️💯💫
143,194 görüntüleme • 3 ay önce
