正在加载视频...
视频加载失败
My first day at work ..🤣🤣😳😳😳
204,947 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

Why would someone even employ Adigun a waiter? Your food is at risk.

But egbon shey na everyday you dey buy pap put for pocket incase or it’s just coincidence 😹😹😹😹 Well na half of your salary you don Tukosi be that 😹😹 since you no calm down listen 😂😂😂 FFO 😂😂 Motukosi 😹😹😹

We knew it would end this way & u still cracked us up.....Guyyyyyyyy

Y'all know the funniest part? When the other attendant asked : do you need any thing else sir And customer replied I ttttuu told TT thaa That's when @gloworld decided I've watched enough I legit thought bro was still making his statement

Wey say pack it nimogbo 😹😹😹

Dem no check the hobbies way dey inside your CV before dem employ you

Pack and go ur house straight 😂

God no go let food send u to prison😂😂😂

The guy for write am inside paper nau 😂🤣🤣

Agbako de 😂😂😂😂😂

May you not eat carry over one day 😂😂

I have said it before say na food go kill you... Olounje werey Pack it

And you don Dey show them crazy 🤪

Yet you collected tip from him. Food will not kill you oo. 😂 😆 😂

Your salary dey cry😂😂

Egbon You too like food😂😂

Adigun haaaaaaa. E don happen you go collect 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

You and food enh 😂 Now you don go chop gbese 🤷🏼♂️😂

Next time you go dey calm down 😂😂

Emergency Ẹkọ always dey werey pocket 😂😂😂😂

U go learn

If you die n then they share food..I swear you go wake up collect your own

😂😂😭😭

O fi eko tu ega 🐟 😃

I knew it

That Eko first burst my brain 🧠😂

Adigun!!!! 😂 haahaa , werey carry eko come from house

Ti è bà è loni 😂......alatenujè

Don’t worry you’ll pack it with beating, food monger oshi 😂

😂😂😂

You go still chop poison🤣🤣🤣🤣
相关视频
Sensitive content
If this isn't one of the creepiest things I've ever seen!😳😳😳😳😳😳😳😳😳😳😳 Pack your bags, Melania!😳😳😳😳😳😳😅😅🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤢🤢🤢🤢🤢☠️☠️☠️
honeybadgersmybitch
3,795,891 次观看 • 1 年前
