Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
My head don tear😭
1,058,549 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 45

Hand suppose meet that demon

Walai e been wan pipe am,if e no drop him garri😭

Body go tell am 😂

This particular guy mad gan 😂

@odome_ter e no real at all😭

Garri is life

life saver buruku

😭😭😭 never seen anything like this 😭

i say laugh wan wound me se😭

😭the demon get mind o E wan carry el Cinco

him mind strong gan😂😂

@only1dudu_ This one na oloshi him be normally 😂😂

Wetin suppose concern sleep paralysis with my garri normally? 😂

No be all things wey belongs to caesar go touch caesar

@Hey_kay07 Was expecting him to deck the stupid demon

wtf😭

@fw_diipo Guy😭😭

i was wheezing 😭

Shey you see dis particular guy, he funny gan 😅

I no go get up keh? 😭😂💀

The D3mons reaction when bro stood up😭🤣💀

you never dey sleep make you begin hear rat dey scatter nylon. Not even sleep paralysis go fit hold you down 😂😂

Me go fight for my demon for dream if nah this garri matter on

i sabi this ngga🤣

He for be@t demon wetin no good if he no release the garri😂😂😂

Wetin demon dey fine with my garri ?

the demon don dey pass him boundary

I swear 😂

😩😩😩😩😩 No be everything dem de give Ceaser😭

We too play for this country lol

Him become the sleep paralysis demon of sleep paralysis demon 😂😂😂💔

😭😭😭

Una no well

This is actually not a joke happened to me fr

@WickedLA_ @xviddownload please download this for me

@xviddl download this

😭😭😭😭😭

Demon wey you suppose deck 😂😂

This isn't funny but I watched it 7 times 😂

How them dey even think of this kind of stuff self 😂😂

Na Rasengan you for use hammer him head 🤣🤣🤣

😭😭😭

@shina_ayoo What!??? 🤣😂🤣😂🤣 I’m rolling

U gats dy smoke weed to think of this thing guyyy Ccos this na high level thinking everybody know

@AweniOnibata I love the shooting range
Похожие видео
Sensitive content
B Lord don use una Iphone Xr 17 pro max tear brand new car😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
45,468 просмотров • 11 месяцев назад
