Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My junior brother is moving wild 🤔

95,749 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von 𝟘𝟘sᴀs
𝟘𝟘sᴀsvor 2 Tagen

Lmaooo if na younger brother get update tell am make he put you on oh 🤣

Profilbild von Mexxszn
Mexxsznvor 2 Tagen

😂😂😂

Profilbild von 𝟘𝟘sᴀs
𝟘𝟘sᴀsvor 2 Tagen

Na reality oh 😭 person wey fit change man life for Dey primary school like this Dem no Dey look anybody less 💪🏾

Profilbild von Pato
Patovor 3 Tagen

No dey put mouth for siblings matter 😭😭😂😂

Profilbild von Tygar👻
Tygar👻vor 2 Tagen

Omo I like as una first discharge that one 😂😂, family only

Profilbild von HB🫶🏿
HB🫶🏿vor 2 Tagen

Go outside first o.. this na family matter 😂😂

Profilbild von Big-Marshall
Big-Marshallvor 2 Tagen

Omoo mexx no good see as he rage bait him guy comot for settings 💔😹

Profilbild von Mexxszn
Mexxsznvor 2 Tagen

Family first 🤔❤️🤞🏿

Profilbild von Big-Marshall
Big-Marshallvor 2 Tagen

Hmm no be lie, no be lie. famz first😹❤️‍🩹🤞🏾

Profilbild von East god🇳🇬
East god🇳🇬vor 2 Tagen

I no understand, like this thing suppose make me laugh?

Profilbild von Izzy 🤬🤖🇪🇸🇦🇷
Izzy 🤬🤖🇪🇸🇦🇷vor 2 Tagen

You be crazy niggah see switch up 😹

Profilbild von Bankzzz
Bankzzzvor 2 Tagen

Which kind stupid content be this

Profilbild von Mexxszn
Mexxsznvor 2 Tagen

Chop grasss bro… shoot your own

Profilbild von Fakaa Fikii
Fakaa Fikiivor 2 Tagen

That small bed for an 80k room?

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 2 Tagen

Na once you mellow 🤣

Profilbild von Onoyom
Onoyomvor 2 Tagen

Na the real shut your mouth

Profilbild von Capole
Capolevor 2 Tagen

Blood is thicker than water

Profilbild von Big_Steve👑
Big_Steve👑vor 2 Tagen

You no go shut up keh 😂😂

Profilbild von Lasisi 🇬🇧
Lasisi 🇬🇧vor 2 Tagen

make he show you update o🤣

Profilbild von FCB KOB
FCB KOBvor 2 Tagen

I like follow the boy😂😂 Watin be he name abeg

Profilbild von Phillip
Phillipvor 2 Tagen

Bro looks like Jamal speed’s brother

Profilbild von UGO
UGOvor 2 Tagen

Omo u go reach outside ohh, na family matter be this.

Profilbild von Disciple
Disciplevor 2 Tagen

But why junior brothers they move wildly 🤨🤷‍♀️

Profilbild von Proper chels 💙
Proper chels 💙vor 2 Tagen

Afa you o match o 😂

Profilbild von B I G S A M Z Z Y 🌆
B I G S A M Z Z Y 🌆vor 2 Tagen

Mak junior give us updates

Profilbild von Collins Nwarie
Collins Nwarievor 2 Tagen

This shows how currupt an average Nigerian is, its not curruption or bad if we benefit from it.

Profilbild von BrainBox
BrainBoxvor 2 Tagen

If they are not promoting weed, they will promote yahoo. Average Nigerian Content Creator has normalised all the bad videos we should be ashamed of

Profilbild von ArorJoseph
ArorJosephvor 2 Tagen

Any day wey i go my elder brother house or he con visit me for house he go ask for update “weytin you dey chop like dis or which work you dey go” and any day my bro dm me for money ino sai dem don see me so he goes hello where you dey ? If i sai house he go fes swear for me 😂

Profilbild von Ojima
Ojimavor 2 Tagen

Never ou come between brothers oo.. if not, body go tell you well well.

Profilbild von Derico
Dericovor 2 Tagen

See 80k room sigh

Profilbild von Ayodeji
Ayodejivor 2 Tagen

You Dey goo naa 😹😹

Profilbild von JEN PECULIAR
JEN PECULIARvor 2 Tagen

Omo boss ooo 😂😂😂

Profilbild von xlim Martinz
xlim Martinzvor 2 Tagen

Next time people no go Dey out mouth for family matter

Profilbild von HeisNblee 🌑✈️🫟🪉
HeisNblee 🌑✈️🫟🪉vor 2 Tagen

😂😂

Profilbild von WilliSki
WilliSkivor 2 Tagen

😂😭😭😭

Profilbild von Maxi
Maxivor 2 Tagen

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 🅱️anzin
🅱️anzinvor 2 Tagen

No worry na the youngies get update like this 😂

Profilbild von Ismiley Paschal
Ismiley Paschalvor 2 Tagen

😂😂😂😂

Ähnliche Videos