Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
My junior brother is moving wild 🤔
95,749 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Lmaooo if na younger brother get update tell am make he put you on oh 🤣

😂😂😂

Na reality oh 😭 person wey fit change man life for Dey primary school like this Dem no Dey look anybody less 💪🏾

No dey put mouth for siblings matter 😭😭😂😂

Omo I like as una first discharge that one 😂😂, family only

Go outside first o.. this na family matter 😂😂

Omoo mexx no good see as he rage bait him guy comot for settings 💔😹

Family first 🤔❤️🤞🏿

Hmm no be lie, no be lie. famz first😹❤️🩹🤞🏾

I no understand, like this thing suppose make me laugh?

You be crazy niggah see switch up 😹

Which kind stupid content be this

Chop grasss bro… shoot your own

That small bed for an 80k room?

Na once you mellow 🤣

Na the real shut your mouth

Blood is thicker than water

You no go shut up keh 😂😂

make he show you update o🤣

I like follow the boy😂😂 Watin be he name abeg

Bro looks like Jamal speed’s brother

Omo u go reach outside ohh, na family matter be this.

But why junior brothers they move wildly 🤨🤷♀️

Afa you o match o 😂

Mak junior give us updates

This shows how currupt an average Nigerian is, its not curruption or bad if we benefit from it.

If they are not promoting weed, they will promote yahoo. Average Nigerian Content Creator has normalised all the bad videos we should be ashamed of

Any day wey i go my elder brother house or he con visit me for house he go ask for update “weytin you dey chop like dis or which work you dey go” and any day my bro dm me for money ino sai dem don see me so he goes hello where you dey ? If i sai house he go fes swear for me 😂

Never ou come between brothers oo.. if not, body go tell you well well.

See 80k room sigh

You Dey goo naa 😹😹

Omo boss ooo 😂😂😂

Next time people no go Dey out mouth for family matter

😂😂

😂😭😭😭

🤣🤣🤣🤣

No worry na the youngies get update like this 😂

😂😂😂😂
