Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
My papa no try at all. 😩
113,862 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Wait till u see okoya son own

Nah because of this thing now you dey banter your own papa if it easy you self run nam 💔🇳🇬

No be you use fufu run the man dry 😂😂😂

Downplaying your dad’s efforts to raise you because of engagements is not a way to go Ruth, do better 💀

You try then.... so your children won't tell you same thing

All fingers are not equal. Don’t come on social media to downplay the efforts of your dad. Last time, was your mum today it’s your dad

We will see what your children will have to say about you.

Your papa: As how na I tried my best 😭

You wey be Gold digger.

Old toys Nothing new Vanity 🎎

How many of una see say nepo baby no dey stress their self to much watching the video is exciting but what did you learn from it did you see their simple dressing no showing of bwess no shaking of Bumbum the one on white jugger did not even make her hair if na Lapo baby you go see her with different bracelets on her hand wearing hair like masquerade go wear pants dey shake Bumbum like warey

When others dey hustle, ur papa dey tell find skirt and rope 😭

D man poor gan

You can do better, then. So your children won't say the same thing to you

See watin this one dey talk about her papa 🤦🏿♂️🤦🏿♂️ make God no sha allow me born this kind pikin

You papa nah lazy man now , Shay you won dry your dirty clothes for social media ? We go help dry am .

E go soon reach your turn

So you will abuse your own hard working Papa because of spoiled youth on social media? When your Papa die, you go regret such stupid statement so much

Lol 😂 your papa been dey say bitcoin na scam then 😂💔

Most genuine wealth are generational wealth Passed down from generations Na just to struggle to stay above middle class 🙌

They get everything except yansh

We know

You need to do better so your children won’t say the same thing

You have to thank God for life

And what re u leaving for ur own children

Some people’s dad are rich oo

WHAT IS THAT CAPTION LOL

All these things are vanity

You too work hard make your Pikin no tell you the same thing Nah the same thing Dey run for my head for a long time but I no Dey blame that innocent man again

E don reach to blame your papa, small pikin

He try abeg,, no dey pressure innocent man

lol no wonder you hate men
Benzer Videolar
Sensitive content
If my husband try this with me in public, it’s over btw us! Davido no try at all!
Ayo
2,900,600 görüntüleme • 7 ay önce
