Loading video...
Video Failed to Load
Omoh! The guy no even fear at all 👀😩
35 Comments

That guy don see 99.

Difference between person wey get problems and pesin wey Dey help carry her problem

You know wetin broski don see for this life?

Who don see 99 before no dey fear 100

This prank 😂

Person wey they think about him life, nothing dey flinch am

Water bucket prank 😭 😭

Person wey dey book 2 odds

From this video, you can observe that his posture had a slight tilt (reflex) but his feet rooted in place and this can be because he has firm beliefs in his ability to withstand any pain or trauma without any long lasting consequences hence the composure. That’s a bad man there.

The guy don see 100, even 99 no dey move am again 😂

Bro uno reversed the prank 😭

Perfect timing 🔥

Only God knows what man was doing on his phone, he can't afford to be distracted at all

When Nigeria don show u shege,when u loose ur last money on investments knowing u will die if u loose it,n u lost it and u saw u didn't die,n skape through,fear for anything just dies, like whats d worst that could happen after this.i fit relate that guy mind, shege don build am

Na only him know wetin him dey go through

Omo, that guy don see things wey pass that oh. See composure!

Poor people no de far die now no joy

That guy gather mind ahswear 😂

This guy done see 99

He fear like mad, na shock no make am sabi how to react

Person wey dey reason other serious matter

40-46 36,000

Things wey the guy don see ehh,na only him sabi

@MTNNG is a fraudulent company they keep stealing from people I made a payment for data but they keep lying they didn’t get my payment after it was successful

The guy don see this world to and fro

People who do this will someday kill someone who has hypertension

At that moment baba is lost in a bigger thought.. Where him mind they self ehh

The guy don face alot. No the this kind thing go fear am.

He’s been through a lot

Man wey hand dey meet e no get that time 😂😂

If nah me I go use blow follow am join

Nah first gate be this along Agidingbi, Ikeja, just after Ogba.

@ANTHONEE21 Man has seen enough.

Man wey fit don dey pay bills of 4 people already

When your problem is bigger than such pranks
