Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
My satisfaction ๐๐๐
20,429 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce โขvia X (Twitter)
35 Yorum

Deadass this is the funniest comedian right now ๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Devil transfer my money back

This part ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Rukky go kill me one day ๐๐๐๐๐

You sef mumu Rukky, you want know more about ashawo. โTell me more about yourself โ๐คฃ๐๐คฃ

This girl no dey act na her work be this.

Baba how you take know as these gurls dey do

๐ญ๐ญ๐ญ no be small thing o ๐๐๐

Rukky na First Class holder in GEHGEH UNIVERSITY๐๐

You no dey come scheme 2 again

Once you clocked in for work, until you finish work before you can clock out. Madam bend over there. You must work for that 150k wey you collect. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Absolute waste of my time you stupid n!gger

Baba, Kuma start Nollywood ๐ก8mins ๐

Rukky na ment ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃabeg my Belle ๐คฃ๐คฃ

Rukky don ment finish ๐๐คฃ๐

โIf you like speak Latinโ ๐๐

Dem nor ever dey pay 100% upfront for any service or project. Na 60% up front payment first. The remaining 40% payment upon the completion of the project/service after DEDUCTION of VALUE ADDED TAX (VAT) and STAMP DUTY TAX (SDT) VERY IMPORTANT o. You gats deduct tax.

Na class rep for geh geh school

Rukky no fall for that sympathy game she want play for the end.. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Collect ya money, or she mount again.

๐๐๐๐๐๐๐๐

Na saidaboj implement the law ๐

Rukky no gree oh ๐

Turn abeg ๐๐ญ๐

๐ ๐คฃ

You be dog ? ๐๐๐๐ see as he Dey patch her in the end ๐๐

Experience plenty @Rukkyfunny_ ๐๐๐๐

Ogaaaa๐๐

๐๐๐๐

The last word I heard is Oga.. Rukky u be man .

Na when you transfer give os you no know say na different name she tell you ๐๐

8 minutes skit because of wetin na๐ญ

Rukky na werey ๐๐

Gehgeh and Rukky na boys lectures like this ๐๐

๐๐
Benzer Videolar
My daughter!!!!!! ๐๐๐๐๐๐๐๐
Ladyofyourlife
41,248 gรถrรผntรผleme โข 6 ay รถnce
