Loading video...
Video Failed to Load
My yansh must come out by force. 😂
34 Comments

@coachdickson_ Na only me dey fear make that belle no burst😭😂

@coachdickson_ Avoid fufu so that you no go Dey stress yourself

@coachdickson_ Lol...Yansh wey don gbim. I will deactivate if you can recreate this. I give you all the time in this world.

@coachdickson_ If you like gym

@coachdickson_ Trust me you get nyash already na your belle no dey make am show 🤌

@coachdickson_ See waiting go solve your problem 😂😂💔

@coachdickson_ After this, you will still go and eat fufu Nah waste of time

@coachdickson_ Go do bbl

@coachdickson_ Ruth U say wetin 😂

@coachdickson_ Nigga is pissed ASF!!😹💔

@coachdickson_ If to say your yansh fit come out like your belle . He for better

@coachdickson_ 5mins later

@coachdickson_ This is dangerously for her spinal cord! It may get damaged permanently

@coachdickson_ Why your belle first your nyash come out? Na because of too much Fufu abi??? 🙆🏾♂️😂😂😂😂🫴🏾

@coachdickson_ Transform your body with premium supplements Get your high-quality supplement from us today -Build lean Muscle -Gain healthy weight -Burn stubborn fat -Achieve rapid weight loss Just send a dm

@coachdickson_ Oya ki|| ur self

@coachdickson_ This is your dream 😂🤣

@coachdickson_ Love your energy ❤️

@coachdickson_ You go burn 50 calories come go house go mount fufu gain another 150 again😂😭

@coachdickson_ Just install all the fufu for yansh, it’s better that way

@coachdickson_ If you're not contented with the little you have, just go and do bbl make dem epp you package fufu inside

@coachdickson_ You swallow stone before going to the gym ? 😭😂

@coachdickson_ Dear Ruth, you don't need all this to get your yansh out, all you need is a 10 solid wrap of fufu daily, make it consistent for 4-6 weeks and your yansh will thank you.

@coachdickson_ i know your yansh is strong but i just can't prove it

@coachdickson_ Go Papa J church go buy My yansh must come out water, this one wey you dey do na waist of time

@coachdickson_ No go kill ur self o

@coachdickson_ When you finish, Fufu will undo all you have done.

@coachdickson_ If you force am you fit no like wetin you go see las las

@coachdickson_ First mak ur belle go inside only then ur yansh can see the light 💡( come out ) Have a good day

@coachdickson_ Wetin Ruth dey do no really concern me…my mind dey far end that girl on same pants as Ruth.

@coachdickson_ Your belle never go inside ,you want make yansh come out

@coachdickson_ Imagine person go do all this work finish, she go come go use 17 Fufu step am all down 🤦🏾♂️

@coachdickson_ Oga no go di€ for gym oo 😂

@coachdickson_ Instead make yansh dey commot na ur stomach Dey comot
