Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This Ochacho pikin wey dey sing must blow by force 😂

153,247 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von TBG ⚡️
TBG ⚡️vor 1 Monat

Na me be this

Profilbild von Haykhay🍁
Haykhay🍁vor 1 Monat

Peller go too work for wetin e collect oo

Profilbild von Danny Young
Danny Youngvor 1 Monat

The boy get talent pass wizkid pikin

Profilbild von 𝚻𝒀
𝚻𝒀vor 1 Monat

Even if he no blow, 500k to pay your school fees you go still care whether the song good or bad before you go stream am. ?

Profilbild von EASYBOY❤️‍🔥
EASYBOY❤️‍🔥vor 1 Monat

I know the man has money but make we look he pikin 😭 that guy belike who dey craze

Profilbild von King of Creativity
King of Creativityvor 1 Monat

Bro can’t even lip sing his own song?

Profilbild von sulex_stitches ✌️🧵✂️
sulex_stitches ✌️🧵✂️vor 1 Monat

Person wey they sing Rubbish Buh how poor man wan take advice rich man pikin

Profilbild von Mr Nobody
Mr Nobodyvor 1 Monat

He doesn't have to blow, I see a man trying to position his children on their own path despite being able to afford and give them an easy life without them actually working. These kids are less than 18, give it 10yrs, and they might be running the whole entertainment Industry.

Profilbild von Stonebowy Ba
Stonebowy Bavor 1 Monat

So you the producers you sure say this song day sweet you 😂😂😅🤣😅

Profilbild von BigMike
BigMikevor 1 Monat

So na the music be this? Chai. ☕️ why Ochacho no cum inside condom when e deh do this pikin own 😂

Profilbild von ikiko
ikikovor 1 Monat

This Ochacho pikin wey dey sing must blow by force Talent + daddy’s money = already halfway there

Profilbild von Loyalty_Swizzy007
Loyalty_Swizzy007vor 1 Monat

Peller go work for money wey hin collect wella

Profilbild von Yomtizzy
Yomtizzyvor 1 Monat

Even the pikin no sabi wetin him sing

Profilbild von Emy
Emyvor 1 Monat

The more I see this boy’s music video the more I respect Davido

Profilbild von ADM💨🪖⚽️
ADM💨🪖⚽️vor 1 Monat

The papa self sabi say en pikin day sing rubbish

Profilbild von Dania Teslim
Dania Teslimvor 1 Monat

I actually love what the dad is doing for his kids , he’s been there for them from the beginning.. not most dad’s can say that .

Profilbild von A for AFRICA 🖤
A for AFRICA 🖤vor 1 Monat

See how rich men invest in their nonsense despite them knowing the fact that if you don’t have it, you just don’t have it. But poor people will talk down on each other even when you know your brother is doing great. There’s lesson in this. Listen to Naturebwoy

Profilbild von Prince Toromade Bathelomew Bamidele
Prince Toromade Bathelomew Bamidelevor 1 Monat

I like the way the father is encouraging him and fully on his back

Profilbild von Waltino. K👑
Waltino. K👑vor 1 Monat

What type of music is he doing? Afrobeat or afroflop?

Profilbild von TELLER 🗣️
TELLER 🗣️vor 1 Monat

Ee Dee ves me why the papa always wan show him self there Leave the boy to do him Let him grow

Profilbild von Babalola Abolaji #
Babalola Abolaji #vor 1 Monat

JP party game will soon fade away. The break Naija music industry is very easy, you have the money already just get good song writers and improve on your vocals and the rest wil just follow suite

Profilbild von Mr Nobody
Mr Nobodyvor 1 Monat

At 13 and 15 most of us didn't even understood our left from our right. No plan, no future, nothing. But here's a 13 yrs old agreeing to be pushed by his dad, and he is turning up despite the pressure. The boy may go far in the music thing, don't be surprised. He has confidence

Profilbild von Gbolahan🐐
Gbolahan🐐vor 1 Monat

This people sha wan force song on us 🤣😂🤣

Profilbild von El magnifico
El magnificovor 1 Monat

Omor this music thing no be by force… person wen dem say 400m be like 400 naira to am.. make him papa just open business for am cause I no see road fr am for this music thing o 😅😅😂

Profilbild von Odogwu praise
Odogwu praisevor 1 Monat

E sing pass davido sha lowkey,

Profilbild von Zyne 🌸
Zyne 🌸vor 1 Monat

E sure me die say these producers no say the song no sweet them still produce..

Profilbild von Legacy
Legacyvor 1 Monat

That guy doesn’t know his own song

Profilbild von Destiny Okeh
Destiny Okehvor 1 Monat

The boy knows how to sing but he should add more synergy and features a known and good artist. He sounds more like a British artist than Nigeria.

Profilbild von Jethro🎧
Jethro🎧vor 1 Monat

Omo this ochacho really spend money on influencers oh

Profilbild von HENTT BARLOFF
HENTT BARLOFFvor 1 Monat

Consistency will eventually pays off. He’s still a kid and he will grow.

Profilbild von Blessed Grey
Blessed Greyvor 1 Monat

But why the boy no fit lip sing him own song!!! Nice try though ❤️👏

Profilbild von Edi_Crypto$XAGE
Edi_Crypto$XAGEvor 1 Monat

Person dey blow twice? Pikin wey don blow before him even born

Profilbild von @techfindsNG
@techfindsNGvor 1 Monat

15 years see belle Omo😏😏 men don’t know say u are to train ur kid to be a lion and be stronger than u so whenever u leave dy earth dy can be able to stand against dy world

Profilbild von Million Pounds🇬🇭🇳🇬🇺🇲
Million Pounds🇬🇭🇳🇬🇺🇲vor 1 Monat

Shey no body fit summon courage and tell them the truth?

Ähnliche Videos

E no go better for Ochacho Pikin 😂🔥
0:56

Sensitive content

E no go better for Ochacho Pikin 😂🔥

Ọmọ Akin

1,908,719 Aufrufe • vor 15 Tagen