Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My yansh must come out by force. 😂

583,983 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von justthatguy
justthatguyvor 1 Jahr

@coachdickson_ Na only me dey fear make that belle no burst😭😂

Profilbild von Smallest🐦‍⬛
Smallest🐦‍⬛vor 1 Jahr

@coachdickson_ Avoid fufu so that you no go Dey stress yourself

Profilbild von Larry
Larryvor 1 Jahr

@coachdickson_ Lol...Yansh wey don gbim. I will deactivate if you can recreate this. I give you all the time in this world.

Profilbild von Dozie_toarrange : )
Dozie_toarrange : )vor 1 Jahr

@coachdickson_ If you like gym

Profilbild von Maestro 🚀
Maestro 🚀vor 1 Jahr

@coachdickson_ Trust me you get nyash already na your belle no dey make am show 🤌

Profilbild von AriDonXAU
AriDonXAUvor 1 Jahr

@coachdickson_ See waiting go solve your problem 😂😂💔

Profilbild von Ambafx
Ambafxvor 1 Jahr

@coachdickson_ After this, you will still go and eat fufu Nah waste of time

Profilbild von Stealth Mode
Stealth Modevor 1 Jahr

@coachdickson_ Go do bbl

Profilbild von OBJIZZY🪐
OBJIZZY🪐vor 1 Jahr

@coachdickson_ Ruth U say wetin 😂

Profilbild von OOPS ITS DNW
OOPS ITS DNWvor 1 Jahr

@coachdickson_ Nigga is pissed ASF!!😹💔

Profilbild von OLAYIMIKA 🖤
OLAYIMIKA 🖤vor 1 Jahr

@coachdickson_ If to say your yansh fit come out like your belle . He for better

Profilbild von Ayden
Aydenvor 1 Jahr

@coachdickson_ 5mins later

Profilbild von Eng. Nelly
Eng. Nellyvor 1 Jahr

@coachdickson_ This is dangerously for her spinal cord! It may get damaged permanently

Profilbild von Diehard30BG
Diehard30BGvor 1 Jahr

@coachdickson_ Why your belle first your nyash come out? Na because of too much Fufu abi??? 🙆🏾‍♂️😂😂😂😂🫴🏾

Profilbild von BIG ENERGY
BIG ENERGYvor 1 Jahr

@coachdickson_ Transform your body with premium supplements Get your high-quality supplement from us today -Build lean Muscle -Gain healthy weight -Burn stubborn fat -Achieve rapid weight loss Just send a dm

Profilbild von Ebinabo Prince
Ebinabo Princevor 1 Jahr

@coachdickson_ Oya ki|| ur self

Profilbild von IFYGLOBAL 🐧
IFYGLOBAL 🐧vor 1 Jahr

@coachdickson_ This is your dream 😂🤣

Profilbild von BADDEST LAWYER🧑🏽‍⚖️ ⚖️😈
BADDEST LAWYER🧑🏽‍⚖️ ⚖️😈vor 1 Jahr

@coachdickson_ Love your energy ❤️

Profilbild von Notfrmhere
Notfrmherevor 1 Jahr

@coachdickson_ You go burn 50 calories come go house go mount fufu gain another 150 again😂😭

Profilbild von ÀDÌSÁ 🦁
ÀDÌSÁ 🦁vor 1 Jahr

@coachdickson_ Just install all the fufu for yansh, it’s better that way

Profilbild von McCoy | Ọ̀táìbáyọ̀mí 🖇️
McCoy | Ọ̀táìbáyọ̀mí 🖇️vor 1 Jahr

@coachdickson_ If you're not contented with the little you have, just go and do bbl make dem epp you package fufu inside

Profilbild von 𝑶𝒍𝒂𝒓𝒊𝒛𝒛.
𝑶𝒍𝒂𝒓𝒊𝒛𝒛.vor 1 Jahr

@coachdickson_ You swallow stone before going to the gym ? 😭😂

Profilbild von Ab
Abvor 1 Jahr

@coachdickson_ Dear Ruth, you don't need all this to get your yansh out, all you need is a 10 solid wrap of fufu daily, make it consistent for 4-6 weeks and your yansh will thank you.

Profilbild von banger thief
banger thiefvor 1 Jahr

@coachdickson_ i know your yansh is strong but i just can't prove it

Profilbild von Bells
Bellsvor 1 Jahr

@coachdickson_ Go Papa J church go buy My yansh must come out water, this one wey you dey do na waist of time

Profilbild von Divo💰🦅
Divo💰🦅vor 1 Jahr

@coachdickson_ No go kill ur self o

Profilbild von Prof™
Prof™vor 1 Jahr

@coachdickson_ When you finish, Fufu will undo all you have done.

Profilbild von BryanOg
BryanOgvor 1 Jahr

@coachdickson_ If you force am you fit no like wetin you go see las las

Profilbild von Gohard
Gohardvor 1 Jahr

@coachdickson_ First mak ur belle go inside only then ur yansh can see the light 💡( come out ) Have a good day

Profilbild von KING🤴Rabbi
KING🤴Rabbivor 1 Jahr

@coachdickson_ Wetin Ruth dey do no really concern me…my mind dey far end that girl on same pants as Ruth.

Profilbild von Oloba Collins
Oloba Collinsvor 1 Jahr

@coachdickson_ Your belle never go inside ,you want make yansh come out

Profilbild von SABI_OYOH
SABI_OYOHvor 1 Jahr

@coachdickson_ Imagine person go do all this work finish, she go come go use 17 Fufu step am all down 🤦🏾‍♂️

Profilbild von Lesh ♞ 🦅
Lesh ♞ 🦅vor 1 Jahr

@coachdickson_ Oga no go di€ for gym oo 😂

Profilbild von EJANLA🐬 OF GWAGWALADA
EJANLA🐬 OF GWAGWALADAvor 1 Jahr

@coachdickson_ Instead make yansh dey commot na ur stomach Dey comot

Ähnliche Videos