Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

My yansh must come out by force. 😂

583,983 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

34 Yorum

justthatguy profil fotoğrafı
justthatguy1 yıl önce

@coachdickson_ Na only me dey fear make that belle no burst😭😂

Smallest🐦‍⬛ profil fotoğrafı
Smallest🐦‍⬛1 yıl önce

@coachdickson_ Avoid fufu so that you no go Dey stress yourself

Larry profil fotoğrafı
Larry1 yıl önce

@coachdickson_ Lol...Yansh wey don gbim. I will deactivate if you can recreate this. I give you all the time in this world.

Dozie_toarrange : ) profil fotoğrafı
Dozie_toarrange : )1 yıl önce

@coachdickson_ If you like gym

Maestro 🚀 profil fotoğrafı
Maestro 🚀1 yıl önce

@coachdickson_ Trust me you get nyash already na your belle no dey make am show 🤌

AriDonXAU profil fotoğrafı
AriDonXAU1 yıl önce

@coachdickson_ See waiting go solve your problem 😂😂💔

Ambafx profil fotoğrafı
Ambafx1 yıl önce

@coachdickson_ After this, you will still go and eat fufu Nah waste of time

Stealth Mode profil fotoğrafı
Stealth Mode1 yıl önce

@coachdickson_ Go do bbl

OBJIZZY🪐 profil fotoğrafı
OBJIZZY🪐1 yıl önce

@coachdickson_ Ruth U say wetin 😂

OOPS ITS DNW profil fotoğrafı
OOPS ITS DNW1 yıl önce

@coachdickson_ Nigga is pissed ASF!!😹💔

OLAYIMIKA 🖤 profil fotoğrafı
OLAYIMIKA 🖤1 yıl önce

@coachdickson_ If to say your yansh fit come out like your belle . He for better

Ayden profil fotoğrafı
Ayden1 yıl önce

@coachdickson_ 5mins later

Eng. Nelly profil fotoğrafı
Eng. Nelly1 yıl önce

@coachdickson_ This is dangerously for her spinal cord! It may get damaged permanently

Diehard30BG profil fotoğrafı
Diehard30BG1 yıl önce

@coachdickson_ Why your belle first your nyash come out? Na because of too much Fufu abi??? 🙆🏾‍♂️😂😂😂😂🫴🏾

BIG ENERGY profil fotoğrafı
BIG ENERGY1 yıl önce

@coachdickson_ Transform your body with premium supplements Get your high-quality supplement from us today -Build lean Muscle -Gain healthy weight -Burn stubborn fat -Achieve rapid weight loss Just send a dm

Ebinabo Prince profil fotoğrafı
Ebinabo Prince1 yıl önce

@coachdickson_ Oya ki|| ur self

IFYGLOBAL 🐧 profil fotoğrafı
IFYGLOBAL 🐧1 yıl önce

@coachdickson_ This is your dream 😂🤣

BADDEST LAWYER🧑🏽‍⚖️ ⚖️😈 profil fotoğrafı
BADDEST LAWYER🧑🏽‍⚖️ ⚖️😈1 yıl önce

@coachdickson_ Love your energy ❤️

Notfrmhere profil fotoğrafı
Notfrmhere1 yıl önce

@coachdickson_ You go burn 50 calories come go house go mount fufu gain another 150 again😂😭

ÀDÌSÁ 🦁 profil fotoğrafı
ÀDÌSÁ 🦁1 yıl önce

@coachdickson_ Just install all the fufu for yansh, it’s better that way

McCoy | Ọ̀táìbáyọ̀mí 🖇️ profil fotoğrafı
McCoy | Ọ̀táìbáyọ̀mí 🖇️1 yıl önce

@coachdickson_ If you're not contented with the little you have, just go and do bbl make dem epp you package fufu inside

𝑶𝒍𝒂𝒓𝒊𝒛𝒛. profil fotoğrafı
𝑶𝒍𝒂𝒓𝒊𝒛𝒛.1 yıl önce

@coachdickson_ You swallow stone before going to the gym ? 😭😂

Ab profil fotoğrafı
Ab1 yıl önce

@coachdickson_ Dear Ruth, you don't need all this to get your yansh out, all you need is a 10 solid wrap of fufu daily, make it consistent for 4-6 weeks and your yansh will thank you.

banger thief profil fotoğrafı
banger thief1 yıl önce

@coachdickson_ i know your yansh is strong but i just can't prove it

Bells profil fotoğrafı
Bells1 yıl önce

@coachdickson_ Go Papa J church go buy My yansh must come out water, this one wey you dey do na waist of time

Divo💰🦅 profil fotoğrafı
Divo💰🦅1 yıl önce

@coachdickson_ No go kill ur self o

Prof™ profil fotoğrafı
Prof™1 yıl önce

@coachdickson_ When you finish, Fufu will undo all you have done.

BryanOg profil fotoğrafı
BryanOg1 yıl önce

@coachdickson_ If you force am you fit no like wetin you go see las las

Gohard profil fotoğrafı
Gohard1 yıl önce

@coachdickson_ First mak ur belle go inside only then ur yansh can see the light 💡( come out ) Have a good day

KING🤴Rabbi profil fotoğrafı
KING🤴Rabbi1 yıl önce

@coachdickson_ Wetin Ruth dey do no really concern me…my mind dey far end that girl on same pants as Ruth.

Oloba Collins profil fotoğrafı
Oloba Collins1 yıl önce

@coachdickson_ Your belle never go inside ,you want make yansh come out

SABI_OYOH profil fotoğrafı
SABI_OYOH1 yıl önce

@coachdickson_ Imagine person go do all this work finish, she go come go use 17 Fufu step am all down 🤦🏾‍♂️

Lesh ♞ 🦅 profil fotoğrafı
Lesh ♞ 🦅1 yıl önce

@coachdickson_ Oga no go di€ for gym oo 😂

EJANLA🐬 OF GWAGWALADA profil fotoğrafı
EJANLA🐬 OF GWAGWALADA1 yıl önce

@coachdickson_ Instead make yansh dey commot na ur stomach Dey comot

Benzer Videolar