正在加载视频...
视频加载失败
Na Akpi wey beat Burna Boy be this? 😭🤣
33 条评论

I Don die my fans

Factory Reset 😂😂💔

E be like he just finished 10 wraps of fufu before he carry him large belle come here to fight Carter efe. Carter wan excavate life from him body 😆 with intentional blows

See as them Dey beat am like say he thief sim card 😆

Too much fufu dey cus confusion 🤣

No,this one don add weight 😂

@carterefe__ Akpi dey fighting like widow

nahhh this ain't funny, but i need to laff😂😂

Burna boy go kill am

Burna go too drill an 😂😂

Talk about the rubbish Carter is doing calling it Boxing 🥊 Y'all Bias af

Bro simply came to not die anyhow 🤣

Rage bait😂😂

Lol

😂😂😭

Carter no fit knock out akpi. Person wey be Carter papa mate Shame on Carter

Akpi na fuuuuuull

How he take beat Burna okoro Linus 😂, you go just dey talk anyhow

E con be like say Carter used epaka hit my guy 🤣🤣 as he Dey turn 360

Akpi did well more than Carter,Carter dey swing hand anyhow.if them put me and Carter for wrong i go know am out for 2nd round.before him go swing hand him don go down

You were sighted at Ringside.

What is going on here

Dodoyo Akpi 😂🤣

Lol 🤣🤣🤣 werey dy find money complete his house 🏠

Wetin Akpi de even do there?😅😅

At your age u no sabi pass message to your audience if no be football matter again 🤣

😂🤣😂

What is this?? 😂😂😂😂😂😂😂

Plaster baba wetin no good😭

Akpi belle like pregnancy 😂😂😂

As how ? Beat which burna

Beat burna boy ke😂😂😂😂 them no born him papa well😂😂

Akpi dey cover face like person wey piss for body 😂
相关视频
Sensitive content
Burna boy: 🗣️ The girl: 🤣😭😭🤣🤣😭😭
Ŵął£💱
242,439 次观看 • 1 年前
Sensitive content
Burna boy suppose sue Kelly Rae 🤣🤣 wetin be this ?! #Bbnaija
Ak
237,058 次观看 • 8 天前
