Loading video...
Video Failed to Load
Na by force? See the phone sef 😭
11 Comments

FobeCyril1 year ago
Na the girl I blame she suppose collect the phone throw am tru window anyway

Weather, Maps and some AI2 years ago
Have you updated your phone to iOS 18?

OLUVLOGS1 year ago
You have to show us yarnsh before you tell us the story of the day weire

🅾️VERD🅾️1 year ago
Some people doings Dey amaze me 😂😂

Brain1 year ago
What do u mean by phone sef... na una dey stop society 😑. The guy admire her and trying to give her phone to put her number abi watin bad untop that one. If the girl no like put wrong number or tell him there that NO

Verydarkman Quotes1 year ago
Dem still dey use Nokia torch collect number?

brain🧠opolo 🧠brain1 year ago
Na from one man house she Dey come from.

Sikana1 year ago
With wife and 3 children at home

Abiola1 year ago
At least, he bold...

Not guilty ၊||၊ DeSpeed ၊||၊1 year ago
Na to collect am throw through the window

Naijadeep.com1 year ago
Phone wey you suppose collect throw inside bag
