Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na Davido dis style go fit 💯

308,846 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Abayomi Okikiola
Abayomi Okikiolavor 1 Monat

You never put brake and gear,as e don get two tires

Profilbild von Olusola Kehinde
Olusola Kehindevor 1 Monat

Creativity at its peak until door handle draw you back from from entering the hall 🤪

Profilbild von Fidipote1
Fidipote1vor 1 Monat

If na celebrity wear am una go applause am go dey copy am but as common man na laughing stock, when this hypocrisy go stop

Profilbild von Biglol_
Biglol_vor 1 Monat

Na that yahoo boy slide spoil am 😂

Profilbild von Bigbagchells
Bigbagchellsvor 1 Monat

No be you I blame na person wey do freedom for you I go blame he suppose give you more 8 yrs before freedom

Profilbild von HB🫶🏿
HB🫶🏿vor 1 Monat

I de church abeg.. make e no look like say I no serous 🤣🤣🤣

Profilbild von ibuild🏠🏡
ibuild🏠🏡vor 1 Monat

Of what purpose is that openings by its sides.

Profilbild von 🇱🇷🇳🇬
🇱🇷🇳🇬vor 1 Monat

these new age tailors ehn, dem be AGBAKO

Profilbild von 💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇵🇹
💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇵🇹vor 1 Monat

Keep it up bro ❤️

Profilbild von BIS
BISvor 1 Monat

L et him enter bike I want to see something

Profilbild von Halleluyah
Halleluyahvor 1 Monat

The guy is very creative sha, @Ayanfe_Baddo you get bad mouth 👄

Profilbild von Eric Blakk 🖤🦅
Eric Blakk 🖤🦅vor 1 Monat

Abii Pooja?

Profilbild von PR£AC#€R BO¥
PR£AC#€R BO¥vor 1 Monat

Nigerians gate creativity 🤦🏾‍♂️ What is this comment section ?

Profilbild von lemah
lemahvor 1 Monat

The Funniest part is if na celebrity wear am you go see people recreate the style

Profilbild von United Blud 🩸
United Blud 🩸vor 1 Monat

Omo your handwork is good

Profilbild von Tóbilọ́ba Emmanueltee
Tóbilọ́ba Emmanuelteevor 1 Monat

Na osun people dey do this style

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 1 Monat

Nor be lie

Profilbild von OLUWANINSHOLA
OLUWANINSHOLAvor 1 Monat

Omo una dey really see us wey be pmp finish ooh😂

Profilbild von Adeleke
Adelekevor 1 Monat

I don’t blame you guys in the CM, this is a very good style . Most of you guys don’t even wear native attire

Profilbild von TITI🌸
TITI🌸vor 1 Monat

He should have join the down part of the top with the trouser to look elegant and to avoid being tier up

Profilbild von Ebenezer
Ebenezervor 1 Monat

I can only see creativity here

Profilbild von Royalty 👑
Royalty 👑vor 1 Monat

Finest in d building!!!

Profilbild von Ritchie
Ritchievor 1 Monat

Make una kuku kee am Church,mosque,babalawo,beggedlrs,orphans will call on him for help but u guys are the first to abuse him with any slight mistake. Na only him dey sing ?

Profilbild von Ezegeweb3
Ezegeweb3vor 1 Monat

@davido

Profilbild von $RSY 💜
$RSY 💜vor 1 Monat

How much to run am?

Profilbild von ADEKUNLE
ADEKUNLEvor 1 Monat

Give it to all these low quality videos

Profilbild von kodiri
kodirivor 1 Monat

Sharp U you took good

Profilbild von Unc-Crypt 🇺🇸 🇬🇧
Unc-Crypt 🇺🇸 🇬🇧vor 1 Monat

I go buy am for @davido if him like am. Na better type too o for like am for myself too

Profilbild von LEQZYBOSS ⚡️💫 🐐
LEQZYBOSS ⚡️💫 🐐vor 1 Monat

Sharp

Profilbild von D I
D Ivor 1 Monat

If if I no fit wear am. The style is fine.

Profilbild von Majorie P Reiter
Majorie P Reitervor 1 Monat

Trash.

Ähnliche Videos

Na only God fit save dis Aboki from this problem 🥹
5:36

Sensitive content

Na only God fit save dis Aboki from this problem 🥹

AYANFE

139,249 Aufrufe • vor 5 Tagen