Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na only God fit save dis Aboki from this problem 🥹
139,249 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Those 2 guys at the front no wan make Dey carry the guy go anywhere, Dey wan touch the guy small.

Ahh u Dey follow her play na him u tie small pikin Omoo the Aboki na evil

Try deh cover or blur little kids’ face when filming sha. E get reason

Make OPC play with him small before transferring to station abeg

The bastard wan go kill he girl sell her organ

Omo d guy knows what his doing we have a big problem .we need to chase these guys out of all southwest state

Many things dey happen for this gberigbe 😂😂😂

No be Big Cola I dey see for this video? Egbon mi abeg make Ina handle the Aboki well well

Omo na only God fit save am o, some even said they should kill him

Virus 🦠 too plenty for this Yoruba land

Person wey you suppose beat make him ear commot from his head.

You guys know what to do to him. He will do it again

By this time now The Guy will be looking handsome after smooth massage from OPC members 😆

A girl of this age can’t speak English ?

You want God to save this one !

Why is he still looking okay and not finding it hard to breathe 😡

From a legal standpoint, this situation constitutes kidnapping as it involves detaining an individual against their will. Furthermore, charges of assault and attempted mudder are also applicable.

Omo johntice lafe oh. 😭

Which kind rough play be that this one no feat escape prison

Kpia him period

Which kain rough play be that?

Them no fit touch ham small

What is this caption? 😏 Are you mard?

No context in English! Are y’all this slow? What makes you think everyone understands Yoruba? Obviously, illiteracy runs wild.

Ajeh

Where the evidence

This is my area o 🙆🏾😳😳😳

Justince lafe 😆

@ITSEYIMEEK @Ogbeni_Sendebo see your gberigbe people 😭

He’s doing a demo

Omoh

Na kidnapper ! No mincing of words

@PoliceNG @officialABAT support your people #arrest
