Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na everytime dem dey update Mara dance. Which version be this one again? 😂

419,020 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля PELUMI ❄️
PELUMI ❄️2 дней назад

I really wish Odogwu Mara was alive to witness how his dance is trending everywhere

Фото профиля TANIMOLA
TANIMOLA2 дней назад

Ah go soon add my own step join

Фото профиля Foxy
Foxy1 день назад

They need to start arresting anybody that updates this dance. It’s no longer a dance, they are now using it to perform deliverance sessions online.

Фото профиля Usuals🌝
Usuals🌝2 дней назад

Snake in the monkey shadow 😂

Фото профиля Wtf 🥷
Wtf 🥷2 дней назад

This is called adio Mara 😂

Фото профиля Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅
Thecakeguy La Royal 🎂❤️🦅1 день назад

Nah to dance this one land for hospital

Фото профиля Getwizzy
Getwizzy1 день назад

E get level or certain age wey u go reach and u can’t see ur self dancing steps like this ~ not me tho!

Фото профиля Living Stone
Living Stone1 день назад

By the time you join web of oja (drugs) guys settings, you go discover steps wey Dey out of the universe.. Catatonic movement!! 😳😳😳

Фото профиля Uncle T
Uncle T1 день назад

Na wa o. Who wan come dey dance this one now at this age. My waist o

Фото профиля Skeepiri JOGO
Skeepiri JOGO1 день назад

Nothing concern these ones with Econometrics and Geo-politics.... E sweet sha 🤣🤣🤣

Фото профиля MICHEAL
MICHEAL1 день назад

All this people deh talk hard drugs nothing u fit tell me 😂😂 ordinary eye no fit deh dance like this

Фото профиля Mobolaji😎
Mobolaji😎2 дней назад

Na oja fit make person Dey dance like this.

Фото профиля Oshiomole Of Ewatto
Oshiomole Of Ewatto1 день назад

Who now take kana nor dey do this step 😂 Mara oooo 😂

Фото профиля Okiki
Okiki1 день назад

Nothing musa no go see for gate

Фото профиля Mubzy Flow✌️🎶
Mubzy Flow✌️🎶1 день назад

Mine boy my Hommie omo werey 😮‍💨😂

Фото профиля SWIFT SWIFTER
SWIFT SWIFTER1 день назад

Supported by color

Фото профиля Papa
Papa2 дней назад

Lazy 9ja youth …. Na buhari talk m oo nt me

Фото профиля LIONEL LOCO
LIONEL LOCO1 день назад

Fra- Dance

Фото профиля DBA
DBA1 день назад

Snake in the eagle shadow version

Фото профиля Emotionally Scarred
Emotionally Scarred1 день назад

Tee dollar n Abaya rn don dy download the dance for there head 🤣

Фото профиля MARIK🃏
MARIK🃏1 день назад

Na so Oyimbo do full research on Mara

Фото профиля CITY OF DAVID
CITY OF DAVID1 день назад

Brutal legwork... No gymbro comes close @Ojo__Tolu make una try am

Фото профиля MD4K 🥀
MD4K 🥀1 день назад

You need to the on drugs to dance this dance 😂

Фото профиля David
David1 день назад

Rubbish You call this one dance steps

Фото профиля plugboy scar
plugboy scar1 день назад

Praying mantis 😂

Фото профиля Tomiwa!
Tomiwa!1 день назад

Na work of art!

Фото профиля Sanya Similoluwa
Sanya Similoluwa1 день назад

My videos are set to play on x1.5 by default. This video is funny asf

Фото профиля McCarthy
McCarthy1 день назад

😂

Фото профиля Leviathan 😈
Leviathan 😈1 день назад

This na full body workout

Фото профиля Opeyemi Emmanuel 💙❤️
Opeyemi Emmanuel 💙❤️1 день назад

lol you no know Adio Mara D guy wey don Dey Mara already seff

Фото профиля KayySevenDeeGuy 🎯
KayySevenDeeGuy 🎯1 день назад

All this trenches dance no go break persin body, u will never see a billionaire dance like this. 🥱

Похожие видео