Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na first time wey I go see Portable dey well composed be this 😂😂
11 Kommentare

These ones pay am em money complete, still add bonus ontop… no ripping 😂😂😂

The way e take compose like that, dem pay am money for composure sef😂😂 And dem no rip am

Composed ke.. you can see that his head is shaking consistently .. that was where all the energy was directed too.😁😁😁

Discover, Buy, and Sell Trending Solana Memecoins Gas-Free

If no be that ear wey carry d cap ni, the cap for turn face mask

He no go compose ke, wey presidential dey dia

Person when dey chew mouth like goat for public naim you say dey well composed? 😂😂😂

He tried, but the head is not in agreement with that decision.. the head dey revolt

D guy can’t be composed for long ooooo. This must be within the 5 minutes of rest

The little composure you are seeing him exhibit here is because Abu dey him front…Even at that,the ogbaa still dey show small small..🤣🤣

The stakes are high my brother. He is trying to close a deal 😆😆
