正在加载视频...

视频加载失败

See person wey dey process ileya ram , na why food never ready be this 😂

795,199 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎ 的头像
𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎2 年前

Onigbo le gbe’ran fun

THE KINGPIN 💯 的头像
THE KINGPIN 💯2 年前

Na 3 sachet of seaman Dey give am this unending joy

OluwaFifehanmi❤️ D’lone wolf 的头像
OluwaFifehanmi❤️ D’lone wolf2 年前

People wey won chop meat when they are hungry

Iampelumi 🇨🇦 的头像
Iampelumi 🇨🇦2 年前

Make e sha no pack the intestines. Na wetin go vex me be that 😂

SIR CHUCHO🎖️🇳🇬🇺🇸 的头像
SIR CHUCHO🎖️🇳🇬🇺🇸2 年前

Make una watch am well,he fit steal una meat

Theway1714 的头像
Theway17142 年前

Waray don thief meat tire, see as he dey happy 😆

재스민 的头像
재스민2 年前

Na statistics, make them they watch am well

Don AVE 💙 的头像
Don AVE 💙2 年前

After him don see food; why won he?

Precious 的头像
Precious2 年前

All I see is “Rango”

相关视频