Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

26,117 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Stackingup profil fotoğrafı
Stackingup1 ay önce

Please don’t smoke it again,dem no Dey smoke wetin Dey inside na Omo e Dey wound person ooo

O.MORISYRN profil fotoğrafı
O.MORISYRN1 ay önce

Una believe say she new to the game ? U no see as she ghost am 😂

Toby_Vado🥷🏾 profil fotoğrafı
Toby_Vado🥷🏾1 ay önce

U go almost cough ur destiny out lol na nicotine u go Dey drag for skull

Barney profil fotoğrafı
Barney1 ay önce

Dem no Dey smoke wetin Dey inside

PEEJAY VIBEZ 💙♒ profil fotoğrafı
PEEJAY VIBEZ 💙♒1 ay önce

Buy rolling paper smoke ur cana I no follow unah dey do backy Nha koko pee

BABBy profil fotoğrafı
BABBy1 ay önce

Lol your fake cough

ÿïñkëst profil fotoğrafı
ÿïñkëst1 ay önce

Remove nicotine, put Cana 😤❤️

Daceown profil fotoğrafı
Daceown1 ay önce

This one no be cigarettes Smoke Chesterfield make your mind dey 😈😈😈😈😈😈😈😈

esco_banger‼️ profil fotoğrafı
esco_banger‼️1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣this one Dey choke pass cigarette….but e Dey buzz pass sha

Ajaxherself profil fotoğrafı
Ajaxherself1 ay önce

Cigarettes are so disgusting 😭

DeFiDLuffy 0x97 🩵🩶 profil fotoğrafı
DeFiDLuffy 0x97 🩵🩶1 ay önce

Olodo say na sacartine

smartChap0 profil fotoğrafı
smartChap01 ay önce

That’s not cigar! You’re smoking disposable nicotine sauce Playing with appendicitis!

𓃵 profil fotoğrafı
𓃵1 ay önce

You no start from chesterfield. You go straight to champions leagues. No wahala oo, but you go nearly die sha

Eno Sam profil fotoğrafı
Eno Sam1 ay önce

This thing dey give me headache 🤣🤣

Red Eyes profil fotoğrafı
Red Eyes1 ay önce

If nicotine do you something eh

Iwork_@_Artify profil fotoğrafı
Iwork_@_Artify1 ay önce

You over do naw. You for first give up the first puff.

SLIME.WEY.GET.PD profil fotoğrafı
SLIME.WEY.GET.PD1 ay önce

This isn’t cigarettes pls This is backwood (cigarlis)

Blenda profil fotoğrafı
Blenda1 ay önce

That’s tobacco. Trash it

Padre Marshal- Disruptor profil fotoğrafı
Padre Marshal- Disruptor1 ay önce

Ah stop

SOLID 🥷🏽 profil fotoğrafı
SOLID 🥷🏽1 ay önce

You never see anything 😂 Nicotine!! Learn !!

Khalid profil fotoğrafı
Khalid1 ay önce

E choke you 😆 ?

Charles profil fotoğrafı
Charles1 ay önce

Spiff it with Cana n see

papi profil fotoğrafı
papi1 ay önce

You too real 💖

Poseidon profil fotoğrafı
Poseidon1 ay önce

Spin it

Promxzy profil fotoğrafı
Promxzy1 ay önce

Cacatin indeed 😂

Rudefabs profil fotoğrafı
Rudefabs1 ay önce

Empty brain 😔

ZERO🧢🏄‍♀️ profil fotoğrafı
ZERO🧢🏄‍♀️1 ay önce

Igbo dey learn

Jazel Vega profil fotoğrafı
Jazel Vega1 ay önce

Dem no Dey puff ham oo

Felx profil fotoğrafı
Felx1 ay önce

They smoke it , you just did it the wrong way ..

Chilled David profil fotoğrafı
Chilled David1 ay önce

You nearly wan kpai😹💔

APE profil fotoğrafı
APE1 ay önce

Illiteracy kill all of them🤣

Benzer Videolar