Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

24,856 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Stackingup
Stackingupvor 13 Tagen

Please don’t smoke it again,dem no Dey smoke wetin Dey inside na Omo e Dey wound person ooo

Profilbild von O.MORISYRN
O.MORISYRNvor 12 Tagen

Una believe say she new to the game ? U no see as she ghost am 😂

Profilbild von Toby_Vado🥷🏾
Toby_Vado🥷🏾vor 13 Tagen

U go almost cough ur destiny out lol na nicotine u go Dey drag for skull

Profilbild von Barney
Barneyvor 13 Tagen

Dem no Dey smoke wetin Dey inside

Profilbild von PEEJAY VIBEZ 💙♒
PEEJAY VIBEZ 💙♒vor 13 Tagen

Buy rolling paper smoke ur cana I no follow unah dey do backy Nha koko pee

Profilbild von BABBy
BABByvor 13 Tagen

Lol your fake cough

Profilbild von ÿïñkëst
ÿïñkëstvor 13 Tagen

Remove nicotine, put Cana 😤❤️

Profilbild von Daceown
Daceownvor 13 Tagen

This one no be cigarettes Smoke Chesterfield make your mind dey 😈😈😈😈😈😈😈😈

Profilbild von esco_banger‼️
esco_banger‼️vor 12 Tagen

🤣🤣🤣🤣🤣🤣this one Dey choke pass cigarette….but e Dey buzz pass sha

Profilbild von Ajaxherself
Ajaxherselfvor 12 Tagen

Cigarettes are so disgusting 😭

Profilbild von DeFiDLuffy 0x97 🩵🩶
DeFiDLuffy 0x97 🩵🩶vor 13 Tagen

Olodo say na sacartine

Profilbild von smartChap0
smartChap0vor 13 Tagen

That’s not cigar! You’re smoking disposable nicotine sauce Playing with appendicitis!

Profilbild von 𓃵
𓃵vor 11 Tagen

You no start from chesterfield. You go straight to champions leagues. No wahala oo, but you go nearly die sha

Profilbild von Eno Sam
Eno Samvor 13 Tagen

This thing dey give me headache 🤣🤣

Profilbild von Red Eyes
Red Eyesvor 13 Tagen

If nicotine do you something eh

Profilbild von Iwork_@_Artify
Iwork_@_Artifyvor 12 Tagen

You over do naw. You for first give up the first puff.

Profilbild von SLIME.WEY.GET.PD
SLIME.WEY.GET.PDvor 12 Tagen

This isn’t cigarettes pls This is backwood (cigarlis)

Profilbild von Blenda
Blendavor 13 Tagen

That’s tobacco. Trash it

Profilbild von Padre Marshal- Disruptor
Padre Marshal- Disruptorvor 13 Tagen

Ah stop

Profilbild von SOLID 🥷🏽
SOLID 🥷🏽vor 13 Tagen

You never see anything 😂 Nicotine!! Learn !!

Profilbild von Khalid
Khalidvor 13 Tagen

E choke you 😆 ?

Profilbild von Charles
Charlesvor 12 Tagen

Spiff it with Cana n see

Profilbild von papi
papivor 13 Tagen

You too real 💖

Profilbild von Poseidon
Poseidonvor 12 Tagen

Spin it

Profilbild von Promxzy
Promxzyvor 13 Tagen

Cacatin indeed 😂

Profilbild von Rudefabs
Rudefabsvor 13 Tagen

Empty brain 😔

Profilbild von ZERO🧢🏄‍♀️
ZERO🧢🏄‍♀️vor 12 Tagen

Igbo dey learn

Profilbild von Jazel Vega
Jazel Vegavor 13 Tagen

Dem no Dey puff ham oo

Profilbild von Felx
Felxvor 13 Tagen

They smoke it , you just did it the wrong way ..

Profilbild von Chilled David
Chilled Davidvor 13 Tagen

You nearly wan kpai😹💔

Profilbild von APE
APEvor 13 Tagen

Illiteracy kill all of them🤣

Ähnliche Videos