Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na God save me
24,856 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Please don’t smoke it again,dem no Dey smoke wetin Dey inside na Omo e Dey wound person ooo

Una believe say she new to the game ? U no see as she ghost am 😂

U go almost cough ur destiny out lol na nicotine u go Dey drag for skull

Dem no Dey smoke wetin Dey inside

Buy rolling paper smoke ur cana I no follow unah dey do backy Nha koko pee

Lol your fake cough

Remove nicotine, put Cana 😤❤️

This one no be cigarettes Smoke Chesterfield make your mind dey 😈😈😈😈😈😈😈😈

🤣🤣🤣🤣🤣🤣this one Dey choke pass cigarette….but e Dey buzz pass sha

Cigarettes are so disgusting 😭

Olodo say na sacartine

That’s not cigar! You’re smoking disposable nicotine sauce Playing with appendicitis!

You no start from chesterfield. You go straight to champions leagues. No wahala oo, but you go nearly die sha

This thing dey give me headache 🤣🤣

If nicotine do you something eh

You over do naw. You for first give up the first puff.

This isn’t cigarettes pls This is backwood (cigarlis)

That’s tobacco. Trash it

Ah stop

You never see anything 😂 Nicotine!! Learn !!

E choke you 😆 ?

Spiff it with Cana n see

You too real 💖

Spin it

Cacatin indeed 😂

Empty brain 😔

Igbo dey learn

Dem no Dey puff ham oo

They smoke it , you just did it the wrong way ..

You nearly wan kpai😹💔

Illiteracy kill all of them🤣
