Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Na here Davido problem start.😂 Werey forget say camera Dey on.
156,103 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 12

Thank God say na only Poeple at the back 😆 🤣 😂

😂😂 bro!!!!

💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

D interviewer go dey say dis guy get mind to dey cap fire for camera reach dis level 🤣🤣

She just decided to move on 😂

People at the back they know 😂

They answered na 😂

If stupidity was a person Werey nor fit mention one thing, he just dey halla everything, them even still help am mention streams, the idiot ignore😂😂😂😂

E dodge am 😂

The girl don try help am at first talk say biggest in money but e sha wan disgrace himself talk say forget money wey be the main point wey e fit even use win argument😂😂😂

I dey tell you 😂💔

Facts is there it’s clear.😂
Похожие видео
Sensitive content
make werey no go dey disguise. come clean with your full chest. we’re adults here wbi na so dem dey talk😂😂😂
donni🦄
55,057 просмотров • 2 лет назад
