正在加载视频...
视频加载失败
NA JUST TIME
32,271 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Messi fans hate Ronaldo more than they love Messi bro

Look at them even though you combine all of them together, they still can’t lace Ronaldo’s boot! Jealousy is indeed a disease

Kombo is the most delusional human being I have ever seen.

I swear na just time

Messi fan too mumu oo🤧

Atleast the person wey choose win something . Wetin you win for home and away ? Dey use calmness dey fool🤣🤣😭

Atleast Messi gives me reasons for supporting him over my country. He’s doing well and still later ended up wining a word cup. But you see your goat when una cry finish him next match them go pass am ball to dribble he no go fit, to create chance e no go fit, to playmake e no go fit, to defend e no still fit. Any day he no score, he his useless on the pitch. Are you guys really supporting Ronaldo because of his footballing ability?or something else.

Legend cry more

E reach our turn them say we no get loyalty 😂

Omoo I too love u give them gbas gbos 😭😭😭😂😂😂

Even Okocha, I may not meet him.

They no wise 😂

You too dull lol

@ultimate_kombo come see ooh no be to de insult ronaldo

Tell them ooo

Messi fans mumu too much

Double standard Fan base 😂

Hope you see this one too

Them disrespect any of our legends?

They chose Messi over their country yes but them no disrespect the country. Why yall insulting JJ?? It’s his opinion, support is different from disrespect

See kdc the Portuguese content creator

Wait you dey pronounce “lmao” tf 😭

Most of them are hypocrites

You sef no go meet Ronaldo till you die na

Messi fans 😂💔

😂😂😂

Shift with all these your emotional blackmail. E nor de work When Una de compare Messi to mbappe during World Cup kwanu

Yes ooo E go happen And I go laugh

You dea talk too much, them go dance gbedu

You Dey mind their hypocrisy

I no dey understand the way Una dey think I dey wonder how Una brain dey work this Ronaldo fans 😤😤😤

Exactly na just time 😁🤝💯

Na watin seyi vibes call “different pattern” be this. Those guys? Comedians.😂


