Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Na Mdee or Kusssman Davido dey talk about here 😂😭😭😭
753,792 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Fit still be Winco 😭😭😂😂

Pour yourself some Swiftea and reminisce on every era ☕✨. From ‘Debut’ to ‘Midnights,’ this mug is the ultimate Taylor fan gift! 😉 Shop now👉🏻

The funniest thing about this thing wey him dey talk about be say his fans self dey do am to other artistes their type na likes of @_Junimill & @lifeofolaa but as Wizkid and Burna no get time you go think say na only him dem dey troll lol

Who be the 30bg fan Davido paid on this app just to fish out someone ?🤔🤔 He is probably using the same person to run his dirty agendas this days

It can’t be mdee. This p happened recently. I Dey suspect winco

Na mdee 😂 mdee nearly kpa damido that year 😂

Na Winco 😂

😂😂😂

Winco😂😂

Na dami krane ooo

Source 😂😂
