ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na this one Wizkid for post jor ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
36 ๆก่ฏ่ฎบ

My own na shey him go arrest Wizkid same way him arrest akpi

You use style wan give wiz video ๐๐this kuss eh๐ญ

I hope @wizkidayo doesnโt see it ๐

@wizkidayo We hope @wizkidayo doesnโt see it ๐ถ๐ป

@JiddaGram na the oil dey my mind ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

As him dey talk โOyelโ, he dey squirt the oil! God! He too useless๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Akpi has served his term o Will they pay royalties?

@LarryMoney_1 Watching this video again is just so funny Aapi na fool ๐

@wizkidayo this one abeg ๐ญ

Kinsman to Wiz

๐๐๐๐

He shouldโve tweeted this instead ๐ญโHow many oyel dem drop for your nyansh?โ

โHow many oil them rub for your yansh before them give you that ehn trophyโ๐ญ๐ญ๐ญ๐

@JAY5OFX_II ๐๐

@wxo4c44 @wizkidayo super dad.๐

๐

@TheLenny_ wiz go still post am today ๐ญ

Make him post this one make everywhere scatter

If Wizkid post this video speed Darlington go just over blow again oh

@bigthelmzz Make Burna just go do mistake reply, na then he go post the video, una don forget wetin he do osakpolor ๐๐ญ

He no wan push pr for this one jor ๐๐

@notats3gs

Na speed darlington this thing go sweet pass ๐คฃ

You want make speed set ringlight ask for royalties? ๐๐๐

@JiddaGram @wizkidayo abeg post this one

@da_vi_d05 Omo I just Dey pity akpi now Cuz burna is about to re kidnap him

@JiddaGram You Dey use style give Big Wiz him next post ๐คฃ

African princess ynash make gbim!!

@1BENNY7G help me carry kinsman go bayrock

@olajiire101 ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

E go still post am no worry. E go puff come๐คฃ๐คฃ๐ญ

Person wey fit post am

This Akpi mumu normally๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@lade_lmg So DJ Tunez went to report to Wizkid that Burna boy beat him๐๐ญ๐ญ he is expecting Wizkid to come and fight Burna boy?๐คฃ

@u6achukwu @wizkidayo idolo this one ejoor @DJ_TUNEZ

akpi no go kee me๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Did anyone post this one yet because bitch Iโm in tears ๐ญ๐ญ๐ญ
didnโt ask, plus youโre ugly ๐ฒ๐ฝ๐ด๐๐ฅญ๐๐ฅฅ
561,740 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅนดๅ
