ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Na Mummy Aliyah be this ๐๐ญ
111,366 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
48 ๆก่ฏ่ฎบ

If you want to be a single mother as a woman I hope you listen to this voice notes and learn a whole lot there. You go cry blood if you like go dey do stubborn for your husband house and you don born...you go raise pikin alone and the pikin go still ask for him real papa ๐

Body go tell them

this Demanna na confirm street guyyy๐

@Adeb_o_y Na street truly

Before leave your husband and become single mom, try and listen to this conversation

I hope they listen

With time Lagos state government need to fence ikorodu out of Lagos

Se you hear Ikorodu for the vN๐คฃ

Na wa for this woman.. Ara Ibadan sef collect ๐๐๐

I tire oo

This one don enter street, anything wey don mk woman settle to dy use another man train her child definitely she is in street biz. I pray ๐๐ผ those kids find helper but to that woman she canโt stop โ the street act for survival.

Make she continue

She go dey talk children matter for her olosho work. She never ready. ๐๐๐

@eludayo_1 See as independent women Dey collect low insult. She not fit Dey husband house . Una just start sha.

@eludayo_1 As in low key

For this economy you dey put pikin matter for your man friend front.

I tire

The reality of most single mother

Life drama

Oloshi ni bobo yii ๐๐

I like the guy

She said she doesn't know her ex husband was from ibadan, if not she wouldn't have married him. But she gave birth to 3 children.

See this

Six years and she no see job by herself

The multiple times he mentioned โO ti gboโ at the end of each VN is always funnyyy ๐๐ญ

โInnocent shild, children la won Omo yenโ ๐ญ๐

Poverty dey cause a lot of things ooooo ๐ฅฒ๐ข๐ข

The way the guy go still knack her ๐ I pity her sha ๐๐๐

Fuck she's been doing that parol for 6years , Haa omo ๐ณ

Lowkey all single mothers be ? Or whatโs going on

Sheโs just useless so she couldnโt get a job ashwo Dey her her eyes body go tell her idiot lazy pig

How you go open leg give man born 3kids and you donโt know where heโs from or any of his relatives ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

@eludayo_1 She just wan spoil Ibadan people ๐๐

@eludayo_1 Se na lie?

@eludayo_1 Na question weh no get answer my leader ๐๐

Na wa oooo๐ฉ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

She ha other men ooo it's just that she want to collect from this man too. Awon single mother ofo

No be your wife be that una many way go cry ๐๐๐

So it's meant to be funny? Lol

Not at all

It is well

Sit down for your husband house you no gree , you see now ๐๐๐

Voice iya David ko leleyii nii ๐ค atii eluku

Why you go just born 3 like that, see as you dey beg

Be nice now ๐๐

@eludayo_1 You born 3 pikin for man and you know whr he come from, omo ๐๐

Wahala ๐น

Serious one
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Which Kind Sugar mummy be this ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐
Jerryclef Adam
86,414 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
