Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na my papa be this 💸
1,339,463 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
34 Kommentare

Omo nepo babies dey enjoy

Lojay help me tell your pops man say I get paystack login

Once your child is talented you wont need to be hawking his music like pepper. You will only get peace of mind and fulfillment.

Big flex 🐐

Someone should drop that slawn video again abeg 😂🙏🏾

@ELEBOI_ Them go start to dy hate you

see, now I agree more with the person that said Lojay makes music for Tech boys who like to faaji.

I like what's happening let the rich kids stop being scared to let fans know they come from wealth 💯.

So na nepo you be trur trur I think say na strategy oo🥲

I now see why you no really take your music career serious

Epa just Dey vibe! Parents will do anything for their children

And na the same naija all of us they omo 😭😭😭

@simpleOT This song na the kind song wey radio station go Dey play everyday

@UGOOOTWEETS the man soft pa!

money lingo say na money lingo yeah… melody dey cry

Nepo baby... no wonder your songs na chill vibez

@Lojaymusic make you and popsi help me do 1.5m I understand money lingo

Nbl.. Money Lingo 💸

Big bankroll no gree am shake body Wella Jesus 😩

Lojay too sabi this music thing, lovely melodies

You are so lucky bro. Many of us never got this opportunity to look cool with our Dad's

P00r people aka Wizkid FC we start to h@te you from now.

@IamDanivivah So ur papa guide like this ehh lolo

@Val_Gadget Nepo baby with pure music talent. God really bless you bro. #moneylingo

So all of una na nepo bby

❤️💨💨

I sha Dey look say you fresh different so your papa guide like this omo, this life anything way God wan do with my life make e do, enough of looking up to people way their papa guide

Popsy say sha do wetin you wan do make you comot my table.

This song too sweet🥺❤️

This song is on another level honestly na for rich people 🤲🏼😅 I don jam the song 134 times today 😭 I must relate by force 🙏🏽💯 #moneylingo

Nepo baby with actual talent. No worry you good normally.

So ur papa guide? Nice one...

O boy ! 😔💔

Osifeso wa kere ni i get paystack login oooo
Ähnliche Videos
Sensitive content
Some of you that call yourself a celebrity are brain [email protected] na rice be this Abi na your papa build this one ?
Yemi Jacob
203,137 Aufrufe • vor 4 Monaten
