Loading video...
Video Failed to Load
Na now this video Dey make sense ๐๐
98,736 views โข 9 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

I love how he mentioned Ankara but when it comes to Native wears, you cut your coat based on your pocket. A lot of Ankara is costly more than ZZTW and High Fashion Polo or hoodie not to talk of senator.

Not Ankara. Ankara no cost bro.

You haven't seen some proper owanbe party. They only use all those expensive Africa wax.

@__khalid101 Baba Ankara no cost dem just package am for you ni as per you go chop small turkey for the owambe party

@Ayooladroid ๐๐

Person wey get mostly Senator nko?

That one different na. Better senator cost o

Haaaa ๐๐๐

Omo ๐ญ๐

@AYANFE_JO1 ๐ญ

Bros, native is more expensive. Na big man they wear native o

That is a lie, big men wear native than polo or shirt,

He said Ankara.

Omo this Egbon no lie ooochai omo life

See he mentioned Ankara

Yea

na for who dey wear Ankara o

Oloun jor Gba fun emi naa ju bayii lor oo ๐ฅฒ๐คฒ

๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The is Ankara and there is native .. know the difference sha. To sew native cost pass all this jeans polo hoodie and co ooo ๐

Me Ano Dey wear ankara o ๐๐ but I get natives

No be same category o. Ankara yen gan gan ni ๐

God save you say you mention Ankara Some confirm senators cost pass your pollo and jean

Native is different from native sha !

Emphasis on Ankara

Yup Mutuals

Done

This guy isnโt smart honestlyโฆ to sew a native wear is more expensive than those English wears.

Cap bro. If heโs speaking in Ankara only I accept, because Olowu dey sew one senator for 100k plus

๐๐Na for Ankara o

E no lie ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Nonelikedanny0

Ask Seyi vodi

He thinks say na everyone dey wear saara Ankara ๐
