Loading video...
Video Failed to Load
Na this challenge girls kon dey do now ๐๐
261,056 views โข 10 months ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Technically telling us their body count

Make dem do names of girls way go use urgent 2k wound you I wan check something

Nah 4 of my name em mention

If Emmanuel nor dey inside d content nor go sweet

God suppose punish that girl wey mention my name ๐คฆ๐คฆ

Ayo Ay Ayomide Adewale Full government ๐๐พoya na

Prosper keh?? Abeg o!!

To born girl now don they fear me ๐ฐ

I don't know the kind of generation we are in now. Young ladies now see bad things as everyday activities and elders laugh to it. If a man way old than these ladies go for them, they will be tagged bad people. Let's call a spade a spade, parent of this century has done everything wrong in girl child up bringing

These girls are kids in my eyes. Shouldn't we be concerned about the decline in the moral standards related to sex and sexual activities among young people in Nigeria? Putting this out on social media is disturbing.

Did I just hear Daniel and did not hear Valentine @boy_mide_

I just happy as I nor hear my name Cause na my format be that ๐

So all the boys mentioned don knack each of them?

Small girls weh suppose dy quote maths equations and books on history dy here dy cap nonsense ๐ฃ๐ฃ

I wanted to say they are underage. But I remembered JSS students at my NYSC school had more count than I have and Iโm like X2-3 older than they are ๐ญ๐ญ๐ญ

First time my name doesn't come up in lists like this. Thank you lord.

Na only small boys wey be una mate ๐ na

Just imagine waiting remain for this generation. Sorry for una make never marry and want to marry. So u want to tell me at ur age you have dated more than 3 boyfriends. Allegedly self una dey tell us say una multiple relationship

all the guy wey dem mention don knack dem before

wetin all these ones dey find online

I hear my name and surname...kilode

Childish. They're naming some of the men that knack them and tomorrow they'll tell you their brain wasn't fully developed when they did the video

Mtcheeew . Always mumus yariba

@_filloh1 Who be all this one m*ma ๐๐

Yoruba men have suffered ๐๐๐, no other tribal name mentioned. Even the English names sound like they belonged to the Yoruba brothers.

@scandamileM Dey calm down with all these babes ๐

@TheHaywhyGreat dem don cast u ๐ฅฒ

Wetin Emmanuel Dey do for there So you mean this Smallie body counts don pass 10 each

God punish that girl papa for mentioning my name๐

Wetin Ay Ayo do woman na ??

Den de call boys weh pipe them ๐๐
