Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Na once he leave everything for God๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ’”

298,910 Aufrufe โ€ข vor 6 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von ORIADรˆ ๐Ÿ’ฟ๐Ÿ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿฅ‡
ORIADรˆ ๐Ÿ’ฟ๐Ÿ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿฅ‡vor 6 Monaten

Make he better go buy old Facebook account bomb celeb ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Marv
Big Marvvor 6 Monaten

@Lordland811 Wetin be dis song ๐Ÿ˜‚๐ŸคŒ๐Ÿฝ

Profilbild von Cleverly ๐Ÿ’
Cleverly ๐Ÿ’vor 6 Monaten

@Lordland811 Na tuff king ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Marv
Big Marvvor 6 Monaten

@Lordland811 Fb my bro ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Miro
Mirovor 6 Monaten

He already knows the results

Profilbild von itsKay
itsKayvor 6 Monaten

After he finally graduate, the real suffer go come start

Profilbild von Manix_elmon
Manix_elmonvor 6 Monaten

Jesus take the wheel ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sabi
Sabivor 6 Monaten

after hustling for A like this pesin go still come out to become streamer ๐Ÿ˜‚ Nawa

Profilbild von kenneth Danielโ€™s
kenneth Danielโ€™svor 6 Monaten

Just go hustle money to sort am no need for unnecessary worries

Profilbild von Olaiya victor
Olaiya victorvor 6 Monaten

From him baggy sef you go don know say e no read go exam all ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von RaheemJR๐Ÿ‘‘
RaheemJR๐Ÿ‘‘vor 6 Monaten

Anything wey go be go be, no need to stress.

Profilbild von Ade
Adevor 6 Monaten

He don do am, he don do am ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von MAC ๐ŸŽง
MAC ๐ŸŽงvor 6 Monaten

Kon imagine say the house wey em dey go, food no dey

Profilbild von Lobistars Dipsy
Lobistars Dipsyvor 6 Monaten

Shey you wan lie say u sef no do am ๐Ÿฅฒ?๐Ÿ˜‚

Profilbild von Undisputed Dayo ๐Ÿ’ป๐Ÿ‘ฉ๐Ÿฟโ€๐Ÿ’ป๐ŸŒŽ
Undisputed Dayo ๐Ÿ’ป๐Ÿ‘ฉ๐Ÿฟโ€๐Ÿ’ป๐ŸŒŽvor 6 Monaten

na him know watin he write for paper

Profilbild von NO_Love๐Ÿ’”
NO_Love๐Ÿ’”vor 6 Monaten

@LonelyDWolf72KT I remember my law course then ,I put everything to God hand and some sorting

Profilbild von Odogwu Big Name ๐Ÿ’›๎จ€
Odogwu Big Name ๐Ÿ’›๎จ€vor 6 Monaten

Esut....I know my alma mater when I see it

Profilbild von Elena๐Ÿ’š||the lagos shoe plug๐Ÿ‘Œ
Elena๐Ÿ’š||the lagos shoe plug๐Ÿ‘Œvor 6 Monaten

The annoying thing about TikTok is that you can be in your own and someone out there will put an entire video of you online

Profilbild von Starr Bwy๐Ÿ†๐Ÿ’ฆ๐Ÿ’ฐ
Starr Bwy๐Ÿ†๐Ÿ’ฆ๐Ÿ’ฐvor 6 Monaten

If school no pay u try religion my brr thank me later

Profilbild von dev.ozzid ๐Ÿ—ฟ๐Ÿ”ถ
dev.ozzid ๐Ÿ—ฟ๐Ÿ”ถvor 6 Monaten

Ban that tuff king Abeg which kind dialect be this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von stfumusty
stfumustyvor 6 Monaten

@adewonlu This was me after I did my physics exam I didnโ€™t read the instructions before I started doing my exam, instead of answering 4 out of 6 questions, I did two and when I go out of the exam hall, I saw different people arguing about the questions and answers and I felt stupidโ€ฆ

Profilbild von Mr Sam
Mr Samvor 6 Monaten

The day I wrote my last semester valuation exam, naso I do after doing my best. Cos that man set exam questions as if he doesn't want any of us to graduate. But God pass him

Profilbild von BiG Maxx ๐Ÿฆ…๐ŸŒŠ
BiG Maxx ๐Ÿฆ…๐ŸŒŠvor 6 Monaten

Basically we are practically doomed!!

Profilbild von ๐’๐™ช๐™ญ๐™ช๐™ง๐™ž๐™ค๐™ช๐™จ ๐’•๐™ค๐™ก๐™– ๐Ÿ‘ธ
๐’๐™ช๐™ญ๐™ช๐™ง๐™ž๐™ค๐™ช๐™จ ๐’•๐™ค๐™ก๐™– ๐Ÿ‘ธvor 6 Monaten

O&G OSCE I shed tears from the exam hall till the hostel๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ibetechgeneral22
Ibetechgeneral22vor 6 Monaten

Weyrey hand it over to God

Profilbild von JhayfinX
JhayfinXvor 6 Monaten

Them Dey wear school uniform fir this university or wetin

Profilbild von AJ | Visual Designer
AJ | Visual Designervor 6 Monaten

Bro had to pray after exam. I don't see anything wrong here.

Profilbild von Kennie - G๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ โœ๏ธ
Kennie - G๐Ÿด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ โœ๏ธvor 6 Monaten

Dem done dey wear school uniform for university now

Profilbild von MarcuX
MarcuXvor 6 Monaten

na only ceg fit make you craze laidis๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bravado
Bravadovor 6 Monaten

This is Esut ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kecee
Keceevor 6 Monaten

You see that kind person ehh,na them dey finish work for exam,for him to come out still pray leave am him don finish work

Profilbild von Kuvg Dave
Kuvg Davevor 6 Monaten

I too like the setting of this earth ๐ŸŒ

Profilbild von Big mandems ๐Ÿฆฅ
Big mandems ๐Ÿฆฅvor 6 Monaten

@Darlingtonjr1 ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Ikechukwu M.T
Ikechukwu M.Tvor 6 Monaten

@nonzygerald na Agbo ways be this

Profilbild von JeGBe๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝ
JeGBe๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝvor 6 Monaten

Unto the next ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos