Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Na once he leave everything for God😂😂🤣💔

298,910 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇6 месяцев назад

Make he better go buy old Facebook account bomb celeb 😂😂

Фото профиля Big Marv
Big Marv6 месяцев назад

@Lordland811 Wetin be dis song 😂🤌🏽

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐6 месяцев назад

@Lordland811 Na tuff king 😂

Фото профиля Big Marv
Big Marv6 месяцев назад

@Lordland811 Fb my bro 😂

Фото профиля Miro
Miro6 месяцев назад

He already knows the results

Фото профиля itsKay
itsKay6 месяцев назад

After he finally graduate, the real suffer go come start

Фото профиля Manix_elmon
Manix_elmon6 месяцев назад

Jesus take the wheel 😂😂

Фото профиля Sabi
Sabi6 месяцев назад

after hustling for A like this pesin go still come out to become streamer 😂 Nawa

Фото профиля kenneth Daniel’s
kenneth Daniel’s6 месяцев назад

Just go hustle money to sort am no need for unnecessary worries

Фото профиля Olaiya victor
Olaiya victor6 месяцев назад

From him baggy sef you go don know say e no read go exam all 😂😂😂

Фото профиля RaheemJR👑
RaheemJR👑6 месяцев назад

Anything wey go be go be, no need to stress.

Фото профиля Ade
Ade6 месяцев назад

He don do am, he don do am 🤣🤣🤣

Фото профиля MAC 🎧
MAC 🎧6 месяцев назад

Kon imagine say the house wey em dey go, food no dey

Фото профиля Lobistars Dipsy
Lobistars Dipsy6 месяцев назад

Shey you wan lie say u sef no do am 🥲?😂

Фото профиля Undisputed Dayo 💻👩🏿‍💻🌎
Undisputed Dayo 💻👩🏿‍💻🌎6 месяцев назад

na him know watin he write for paper

Фото профиля NO_Love💔
NO_Love💔6 месяцев назад

@LonelyDWolf72KT I remember my law course then ,I put everything to God hand and some sorting

Фото профиля Odogwu Big Name 💛
Odogwu Big Name 💛6 месяцев назад

Esut....I know my alma mater when I see it

Фото профиля Elena💚||the lagos shoe plug👌
Elena💚||the lagos shoe plug👌6 месяцев назад

The annoying thing about TikTok is that you can be in your own and someone out there will put an entire video of you online

Фото профиля Starr Bwy🍆💦💰
Starr Bwy🍆💦💰6 месяцев назад

If school no pay u try religion my brr thank me later

Фото профиля dev.ozzid 🗿🔶
dev.ozzid 🗿🔶6 месяцев назад

Ban that tuff king Abeg which kind dialect be this 😂

Фото профиля stfumusty
stfumusty6 месяцев назад

@adewonlu This was me after I did my physics exam I didn’t read the instructions before I started doing my exam, instead of answering 4 out of 6 questions, I did two and when I go out of the exam hall, I saw different people arguing about the questions and answers and I felt stupid…

Фото профиля Mr Sam
Mr Sam6 месяцев назад

The day I wrote my last semester valuation exam, naso I do after doing my best. Cos that man set exam questions as if he doesn't want any of us to graduate. But God pass him

Фото профиля BiG Maxx 🦅🌊
BiG Maxx 🦅🌊6 месяцев назад

Basically we are practically doomed!!

Фото профиля 𝒍𝙪𝙭𝙪𝙧𝙞𝙤𝙪𝙨 𝒕𝙤𝙡𝙖 👸
𝒍𝙪𝙭𝙪𝙧𝙞𝙤𝙪𝙨 𝒕𝙤𝙡𝙖 👸6 месяцев назад

O&G OSCE I shed tears from the exam hall till the hostel😂😭

Фото профиля Ibetechgeneral22
Ibetechgeneral226 месяцев назад

Weyrey hand it over to God

Фото профиля JhayfinX
JhayfinX6 месяцев назад

Them Dey wear school uniform fir this university or wetin

Фото профиля AJ | Visual Designer
AJ | Visual Designer6 месяцев назад

Bro had to pray after exam. I don't see anything wrong here.

Фото профиля Kennie - G🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 ✝️
Kennie - G🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 ✝️6 месяцев назад

Dem done dey wear school uniform for university now

Фото профиля MarcuX
MarcuX6 месяцев назад

na only ceg fit make you craze laidis😂😂

Фото профиля Bravado
Bravado6 месяцев назад

This is Esut 😂😂

Фото профиля Kecee
Kecee6 месяцев назад

You see that kind person ehh,na them dey finish work for exam,for him to come out still pray leave am him don finish work

Фото профиля Kuvg Dave
Kuvg Dave6 месяцев назад

I too like the setting of this earth 🌍

Фото профиля Big mandems 🦥
Big mandems 🦥6 месяцев назад

@Darlingtonjr1 😭

Фото профиля Ikechukwu M.T
Ikechukwu M.T6 месяцев назад

@nonzygerald na Agbo ways be this

Фото профиля JeGBe🫵🏽🫵🏽
JeGBe🫵🏽🫵🏽6 месяцев назад

Unto the next 😂

Похожие видео