Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Na once he leave everything for God😂😂🤣💔

298,910 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇 profil fotoğrafı
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇6 ay önce

Make he better go buy old Facebook account bomb celeb 😂😂

Big Marv profil fotoğrafı
Big Marv6 ay önce

@Lordland811 Wetin be dis song 😂🤌🏽

Cleverly 💐 profil fotoğrafı
Cleverly 💐6 ay önce

@Lordland811 Na tuff king 😂

Big Marv profil fotoğrafı
Big Marv6 ay önce

@Lordland811 Fb my bro 😂

Miro profil fotoğrafı
Miro6 ay önce

He already knows the results

itsKay profil fotoğrafı
itsKay6 ay önce

After he finally graduate, the real suffer go come start

Manix_elmon profil fotoğrafı
Manix_elmon6 ay önce

Jesus take the wheel 😂😂

Sabi profil fotoğrafı
Sabi6 ay önce

after hustling for A like this pesin go still come out to become streamer 😂 Nawa

kenneth Daniel’s profil fotoğrafı
kenneth Daniel’s6 ay önce

Just go hustle money to sort am no need for unnecessary worries

Olaiya victor profil fotoğrafı
Olaiya victor6 ay önce

From him baggy sef you go don know say e no read go exam all 😂😂😂

RaheemJR👑 profil fotoğrafı
RaheemJR👑6 ay önce

Anything wey go be go be, no need to stress.

Ade profil fotoğrafı
Ade6 ay önce

He don do am, he don do am 🤣🤣🤣

MAC 🎧 profil fotoğrafı
MAC 🎧6 ay önce

Kon imagine say the house wey em dey go, food no dey

Lobistars Dipsy profil fotoğrafı
Lobistars Dipsy6 ay önce

Shey you wan lie say u sef no do am 🥲?😂

Undisputed Dayo 💻👩🏿‍💻🌎 profil fotoğrafı
Undisputed Dayo 💻👩🏿‍💻🌎6 ay önce

na him know watin he write for paper

NO_Love💔 profil fotoğrafı
NO_Love💔6 ay önce

@LonelyDWolf72KT I remember my law course then ,I put everything to God hand and some sorting

Odogwu Big Name 💛 profil fotoğrafı
Odogwu Big Name 💛6 ay önce

Esut....I know my alma mater when I see it

Elena💚||the lagos shoe plug👌 profil fotoğrafı
Elena💚||the lagos shoe plug👌6 ay önce

The annoying thing about TikTok is that you can be in your own and someone out there will put an entire video of you online

Starr Bwy🍆💦💰 profil fotoğrafı
Starr Bwy🍆💦💰6 ay önce

If school no pay u try religion my brr thank me later

dev.ozzid 🗿🔶 profil fotoğrafı
dev.ozzid 🗿🔶6 ay önce

Ban that tuff king Abeg which kind dialect be this 😂

stfumusty profil fotoğrafı
stfumusty6 ay önce

@adewonlu This was me after I did my physics exam I didn’t read the instructions before I started doing my exam, instead of answering 4 out of 6 questions, I did two and when I go out of the exam hall, I saw different people arguing about the questions and answers and I felt stupid…

Mr Sam profil fotoğrafı
Mr Sam6 ay önce

The day I wrote my last semester valuation exam, naso I do after doing my best. Cos that man set exam questions as if he doesn't want any of us to graduate. But God pass him

BiG Maxx 🦅🌊 profil fotoğrafı
BiG Maxx 🦅🌊6 ay önce

Basically we are practically doomed!!

𝒍𝙪𝙭𝙪𝙧𝙞𝙤𝙪𝙨 𝒕𝙤𝙡𝙖 👸 profil fotoğrafı
𝒍𝙪𝙭𝙪𝙧𝙞𝙤𝙪𝙨 𝒕𝙤𝙡𝙖 👸6 ay önce

O&G OSCE I shed tears from the exam hall till the hostel😂😭

Ibetechgeneral22 profil fotoğrafı
Ibetechgeneral226 ay önce

Weyrey hand it over to God

JhayfinX profil fotoğrafı
JhayfinX6 ay önce

Them Dey wear school uniform fir this university or wetin

AJ | Visual Designer profil fotoğrafı
AJ | Visual Designer6 ay önce

Bro had to pray after exam. I don't see anything wrong here.

Kennie - G🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 ✝️ profil fotoğrafı
Kennie - G🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 ✝️6 ay önce

Dem done dey wear school uniform for university now

MarcuX profil fotoğrafı
MarcuX6 ay önce

na only ceg fit make you craze laidis😂😂

Bravado profil fotoğrafı
Bravado6 ay önce

This is Esut 😂😂

Kecee profil fotoğrafı
Kecee6 ay önce

You see that kind person ehh,na them dey finish work for exam,for him to come out still pray leave am him don finish work

Kuvg Dave profil fotoğrafı
Kuvg Dave6 ay önce

I too like the setting of this earth 🌍

Big mandems 🦥 profil fotoğrafı
Big mandems 🦥6 ay önce

@Darlingtonjr1 😭

Ikechukwu M.T profil fotoğrafı
Ikechukwu M.T6 ay önce

@nonzygerald na Agbo ways be this

JeGBe🫵🏽🫵🏽 profil fotoğrafı
JeGBe🫵🏽🫵🏽6 ay önce

Unto the next 😂

Benzer Videolar