Loading video...
Video Failed to Load
Na Python bite wey de give Raphinha sleepless nights this egbon do with tight jeans?? 😭😭💔
39 Comments

Brazilian for that matter😭😭

E useless 😭😭😭

"this guy don spoil my oneties" wetin be that? 😭😭

Normal oneties nau 😳😳 Onety one- 11 Onety two- 12

😭😭you don ruin my oneties bro💔

My captain don suffer for una hand 😔

Make una chain am oo He fit bite person for training 😭😭😭

Lmao 🤣

Even the defender sef shock

Hope say no be Man U fan you be ?😳😳😳

Enugu Ranger fan

na him be the only Brazilian player wey him body stiff😭

Lmao 😂

If e catch Timber for RO16, e go turn am to vampire 😭

😂😂😂

This Raphinha bite dey always off me 🤣🤣

I don laugh piss for body😭😭😭

You be mad man Ajeh 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

😭😭😭😭😭

Nigeria just dey kill talents and dreams

Hi @Nsukka_okpa

Omo COMO ni e 😭

😭😭😭

🤣

😭😭😭😭

😭😭

U be werey 😂

@KingPhelz 😭😭😂😂@RcVybz @samariakiwele05 @Ishmael_Wepia

😂🤣😂😂

😂😂😂

😂😂😂

Make e learn from rashy 😂😂

Bro wtf is "oneties"? 😭😭😂😂

Which one be "oneties" again

😭😭

Werey 😂😂

😭😭😭😭

🤣🤣🤣🤣
