正在加载视频...
视频加载失败
Na she I wan learn work from 🤤
162,544 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

To those asking for the background song, Use this link to stream below

Abazz Abazz Abazz please 🙏 am begging you in the name of God run for your life This one you can't handle it.

Me and the boys

She go sabi that interior work, her outerior is perfect

all na vanity abeg... Na Shiit dey there😭

Why e be like say na vulchanizer do her BBL?

Na to do bbl remain, make me sef Dey handle big project

Who get her contact. I get one project way she fit handle

Are you sure you will know what they’re teaching you ?😂

The owner of the house could not even wait for them to finish the plastering before inviting her for interior project. He is just eager to see yansh.

Una just Dey use everything to sexualize

And Exterior decorators no dey

BBL ❎ JBL ✅ Flip 10

@Mrsure02 There is nothing sexy in this to start with 🤷♂️

Dem say na rubbish you like to dey do

As how nah

Oga Abaz, this one na advanced interior + exterior design training 😭🤤 You go enter site with level 1 skill, come out with PhD in ‘handling curves’. Abeg drop the location make I join the apprenticeship too, I get tools wey fit the job perfectly 😂🔨

Why is it always "in"... They no dey do work for outside?

Such an arindin house wey them never screed 😭

As na rubbish thing you dey like na

Who get her contact, I need to learn hand work, my hands need to be dirty if I want to make real money 🤑

This one na set up

She don de mark tv console when Dem never do pop,tile and electrical work 😔

Even me wey be her gender wan learn work from her

@Lord_rayzor G@y sef dey talk

Ajeh

Right here! Let’s learn together.

Your life don spoil

You no even get shame

The doctor did a very bad job for her

Now na here you go see all the mumu me association of Nigeria go full ooo meanwhile bandit are taking over naija una dey here for BBL mata, now Bandit hand go touch all of us for naija before we go wake up from sleep. Lazy naija youth. Every country will send all of you home

Nothing special. Many brothels have babes like this. 5k them go open am for you well. Na we men dey make these people look too expensive
相关视频
Sensitive content
Na like this I wan raise my pikin
Ayo
82,228 次观看 • 5 个月前
