Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na small thing dey vex this guy 😂😭
8 Kommentare

Sirwar Francisvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Nah the guy fuck up

LOOKING FOR EVIDENCEvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Kasala don burst

StepUp™️🚀vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Who be this guy 😂😂

Rimwaynevor 1 Jahr
@TeniolaYBNL This guy too good abeg give me him instagram handle 😂😂😂

Juls_wilvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL You dey trust man wey what😂😂

👑 cruise 👑vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL I hate guys like this 😂😂😝

theGODfathervor 1 Jahr
@TeniolaYBNL I like his contents. He should just do us a favour and moderate his voice, a bit too loud for me 😢

Darlington Ozy Mr Darlvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Aswir he deserved it... Common to return the love to a brother, you turn king Solomon onye wisdom, I did not budget for you.. but you budget am to leave him work, come bobo babe for you, mkpuru amu gi there 😂😂
