Loading video...
Video Failed to Load
Na so una dey do for Rivers State?
314,853 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Santa mirage Let’s preach the gospel of oath and ruggedity this new year Intellectual ruggedity, Rubbers ruggedity, connection, unity, peace ✌️ and love ❤️ Jolly new saga

this reminds me of driving through a city

Even Jesus Christ was a sailor go to river Jordan they still tell his sagas ⚓️🚢

lol for ph, everybody na Aro😂 You no need dey cult to claw ruggedly, in dey our body 😂 Two university graduates fit see for morning, instead of greeting good morning, you go hear “Aro wida na”😂 same statement goes for “howfar” or “what’s up”

Him say in the mighty name of Rugged Jesus Christ. 🤣🤣🤣

In ph you must be rugged to sail the shores you don’t have to be a cultist but with your OT you are verified as an Alpha Marine resident #lifestyle

This one na Rasta. Well if he preaches Jesus the crucified, let him carry on

But make we no lie Jesus rugged o, normal being no fit chop that kind beating wey em chop 😂

If men never drill shege comot from all these impersonators body, dem nogo rest.

If Jesus Christ no rugged he ein take scatter temple wey trading Dey go on.

Eweeeeeeeeeh!😳 I no go church again! Olympus has fallen! I repeat Olympus has fallen!
