Loading video...
Video Failed to Load
Na the guy with dread confuse pass ๐ญ๐
197,018 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

@askofbibby โBut I no high na, wetin dey happenโ ๐๐๐

Bro has started judging God immediately ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This guy wan Collect that Leg๐

He has one piece of the AirPod on his right ear, and he was on a call throughout the skit. 5k airtime go run am, the person on the other side of the call was hearing the account number and did the transfer, even told him the name he saw on the account. Simple but clever โ๐ผ๐

If them explain to people wetin happen, Dem go think say them dey craze

@trendsflair Theyโve got stories to tell for years now

@adisaedus Weyrey dey wish say he get that kind leg ๐ญ๐ญ

This one confuse sotey he look up to baba God whether na him dey prank them ๐

You sell one for 200 but want to sell 12 for 2500 as howโฆ

The problem here is you go try and explain give people wey no dey hear and they go think say you mad. Make this guy no go lose his leg oo

@Urielasimonye Omo I pity who them go gist about the matter

If you no high before, you go believe say you don high

Nobody go believe all the eyewitness wey dey there ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Him don burst their head gon ๐

Bruh was like Abi na my eyes ๐ Dey pain me ?

Why are canes casually sold in shops the kids in that hood no dey hear word at all๐๐๐

Which kind rough play be this๐๐ญ

Apart from the fact that he fooled them with just a simple trick of having an ear pod on and on call with someone that is listening, how the hell is that guy selling a single cane for N200 and 12 for N2500?

@youngdrizzy_cfc Lol, the moment he called the numbers out is enough proof that someone is listening to the conversation

Like say this guy take cana.....e for just think say na watin course am

He wan follow him for update๐๐คฃ๐คฃ

@DavidPattt Earpiece dey him ear now ๐ He dey communicate with person wey dey video

@ViralWilly Omo if you dey this kind settings, confusion go become ya second name in 2 sec ๐๐๐

If one cane is 200, how is 12 canes 2500. If anything it should be 2400. And because I'm buying a dozen, there should be a discount

They will never forget the moment the seller said I've seen it. ๐

Now, that's what they call prank, you don't have to hurt people or scare them

@adisaedus How did he do that??

His on record, his crew will be hearing it and be telling him everything

The guy selling is weirdโฆ How is 12- 2500??? Is he high? Make that guy go this thing for mush in, they go cut that leg that day o.

@FemmyVickky They go still cรบt this guy leg one day ๐๐๐

Imagine network disappears during this skit ๐๐๐๐ญ๐ญ

He format their brains ni sha. Person wey dey use 1 ear of airpod (probably that tiny one). Hence he repeats or calls out some of the things the seller said and the person on the other side of the phone was communicating back

@Mrfem__ Until them Conner ebon later to cut he leg na then he go know say no be joke

@whoiismaleek All of them don get gist for their people

@ifybamzzz You go begin reason if youโre mad or high or confused or just dreaming ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Werey wan confuse the gods ๐ญ๐
STARBOY GUCCI๐ค๐ฆ๐ค
64,116 views โข 8 months ago
